@olakruzz:

olakruzz
olakruzz
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 02 June 2026 16:03:31 GMT
622804
79236
3136
11796

Music

Download

Comments

bmwoflagos
BmwOfLagos 🎭🎬 :
I guess am a wrong last born, I should be first born, God bless all hustling lastborn, you shall be the head and not the tail. 🫶🏼🤭
2026-06-02 21:49:58
1880
hollanihun_0
MIFTAU📿🩵 :
Last born wey Dey do first born task…. May God always open our way 💯
2026-06-03 11:35:10
1152
comfy331
comfort❤️‍🩹 :
I Dey shame for myself .
2026-06-04 22:24:02
4
afolake35444
Afolake35 🥰🌹 :
last born gather here 🥰🥰💯
2026-06-03 08:17:21
923
lu_li_ore_ofe
LU_LI_ORE_OFE :
Wan toro Owo. Wan toro aso wan toro data wan Toro card wan ji perfume wan ji chain wan ji aso wan ji sokoto Argh God I don tire 🥺🥺
2026-06-03 07:24:05
209
kareemotodunola
HAIR BY ODUNOLA :
Abeg no insult us ooo😂😂
2026-06-02 19:36:22
505
porkiyor
Porkiyor🦍 :
lol me I be last born wey dey do first born work🤣🥹🥹
2026-06-04 04:39:33
61
jaixe001
𝐂𝐎𝐍𝐆𝐑🤘 :
last borns like my comment
2026-06-02 22:13:56
574
ariyike0214
Dewunmi♒️ :
Me nah wrong last born o😭i Dey hustle like jackie
2026-06-03 14:37:19
58
binjetoutfit
Binjet’s Outfit luxe(AdoEkiti) :
Am I d only last born dat do not ask for money?
2026-06-03 11:03:15
28
qwinrikey
qwinrikey :
Last born shout power 😂
2026-06-04 15:38:30
6
oyindamola.olaoye
*꧁Hadesehwa baby꧂* 💙💙💥💯 :
All last born gather here 🥰🥰
2026-06-04 17:36:29
3
oloridebbie6665
Olori Debbie :
Like and buy car this month
2026-06-03 13:53:35
6
aydot7775
JUNE 21👊👌 :
what did you think bro ola want to say here😂😀
2026-06-02 16:10:42
11
mba1600
✨♓️ :
I be last born buh I no get anybody to bill😔
2026-06-04 19:23:55
1
zaynab23022
Omo iya swagger 💕👋🏻 :
we no get oo 😒😹
2026-06-04 20:01:12
1
kemisola_sexy
kemisola_sexy :
My own last born dey hustle o 😳
2026-06-04 22:03:43
2
oluwabusola02
oluwabusolami :
Abeg no insult us o😂😂
2026-06-03 08:11:48
6
temmytee1223
TG GLOBAL VENTURES♥️♥️ :
A toro owo ku, Up last born❤️❤️❤️❤️❤️
2026-06-03 08:02:48
27
ladychi30
ladychi :
Sometimes I begin to think if my own lastborn no be the same God create me and others,I no even get small lastborn treatment,I grew up and see myself hustling to take care of myself,God abeg send me helper I am very serious.
2026-06-02 20:00:13
11
temilolaoyekanmi
MzDazzle :
Omo ..my own last born is so different ooo…billings plenty for my neck oo..na me dey carry all the responsibilities..May God help me oo
2026-06-02 17:43:37
100
alabieja
AlabiEja :
Am a first born Gbogbo awa last born Asiri wa koni tu 🙏🙏🙏🙏
2026-06-03 11:21:16
13
topsysam
Topsy :
But I Dey wash clothes and plates 😏
2026-06-03 08:23:51
81
joksmama501
꧁꧂⭕️Ⓜ️⭕️LILE꧁꧂ :
But me no get rich brother and am the last born I suffer pass first born 🤣
2026-06-03 05:47:42
30
To see more videos from user @olakruzz, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About