@ifeshades8: #trend #inlaw

Ife Luxe Shades and More 👓🎀
Ife Luxe Shades and More 👓🎀
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 03 June 2026 07:20:09 GMT
274490
24986
639
519

Music

Download

Comments

lizzyhairbackuppage
beauty :
my husband family did not always call me again since he marry me and no body dey come our house
2026-06-03 22:06:14
458
justasmalltowngirl984
❤️‍🩹HoneyMIx❤️‍🩹 :
So I don’t win them like that 😅na only my father inlaw like me
2026-06-04 07:55:25
163
ifedolapo346
IFE🎀 :
I can’t relate my husband family is like my own family 🤨 They love me baje😩 ❤️
2026-06-04 10:06:20
111
prettytbabe
😍Pretty tee🌸 :
Nah who regard me I Dey regard 🥺
2026-06-04 09:04:51
51
kitchenitemsinosogbo34
Big✨Zee✨ :
Ewo dem don hate me pa😂😂😂 up winner 🥇
2026-06-03 21:16:30
40
fattie079
Fattie :
too risky to repost 🤣🤣🤣
2026-06-03 20:51:58
105
ariyikeolamiposi4
Ariyike Olamiposi :
I just like the kind of peace of mind wey I get now since when everyone don dey mind their business...
2026-06-04 07:26:44
25
mahabah_beauty_palace
BRIDAL MAKEUP ARTIST IN LAGOS :
Day 348 of being everywhere till my brand is noticed 🥺😌
2026-06-04 15:29:42
12
vagebella123
Vage Bella :
abeg make person bring me back even if na insult 🙏🙏🙏🙏
2026-06-04 09:56:17
12
360_thrifts
Thrift store in Abuja :
so I don win 1-0 like this💃💃💃💃💃💃💃💃💃💃💃💃💃💃💃 dj play me:I don get alert na God win
2026-06-04 14:10:01
5
mi4lif
Mummy andrain :
I swear I over win them ooo😂
2026-06-04 10:27:45
5
arikeadecancer3
arikeadecancer3 :
Na the stage I dey 😂
2026-06-04 06:41:35
6
kemzyhair12
Kemzy :
10-0 I give dem
2026-06-04 21:11:02
1
faladolajumoke
Jummy baby :
Follow for follow
2026-06-04 16:54:34
0
adenike199304
Mummy.T Beauty 🛍️Store 👗👠👜 :
loud it 😂😂😂
2026-06-04 14:28:36
1
larrytem
Aunty ANIKE :
hatred wey come with peace of mind, i love am kpa🥰😂
2026-06-04 11:31:41
10
bimskitchen3
bimskitchen3 :
Comment section una Dey fear me oo have been with my husband for 7 years I will say they are best family have met so far
2026-06-04 08:20:19
37
oloriishorlaoo1
☪️LATEEFAH🌸🌺 :
I can’t relate my husband fall from heaven so he has no family 😁😁
2026-06-04 04:39:09
68
gbemzy.glow11
Bintu Sanda 💕❤️🩸😘 :
WhatsApp yah 😂😂
2026-06-03 22:09:47
6
esthylizzy
esthylizzy :
This ur caption just boosted my moral high
2026-06-04 09:10:22
7
kenkem09
Kenkem09🎱🎱🎱 :
Then don show me shege but me self show them the kind person I be🤣🤣🤣🤣emi ika 🤣🤣
2026-06-04 07:58:55
13
To see more videos from user @ifeshades8, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About