@agbalumoboi:

Princelucky stitches✂️🛍️
Princelucky stitches✂️🛍️
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 03 June 2026 07:42:10 GMT
355607
61717
381
110763

Music

Download

Comments

abizluxury
ABIZ LUXURY ✨ :
No be you be this?
2026-06-04 07:07:53
1115
frame.and.jewelry
FRAMECAKEANDJEWELRYVENDORBenin :
And you do birthday shoot last month oh 😹
2026-06-03 09:25:38
1789
adeboye222
Abike❤️🌹🆒 :
Who’s this
2026-06-05 10:25:44
1
b_luminae
beegirl :
Yesterday 1200, today 1500, tomorrow 5k. This my streak partner ehn...you ask if me don chop😂😂😂😂😂
2026-06-03 08:57:13
408
merit.mmadu
Ifunanya🥹💕 :
Na everyday you dey cook oil rice?
2026-06-03 16:42:07
260
sonie744
Snuggle Soso 🐻‍❄️💓 :
For all this drip I no fit give you 1500 😭😭😭
2026-06-03 10:27:46
743
itsbigomah001
Last B😇🙂‍↔️ :
Drop aza 🙂‍↕️😌🫴
2026-06-03 07:51:42
590
edna.love40
just Edna 💞💞♥️ :
na u the look Soo cute and fresh like dis ?? 😩😂
2026-06-05 09:27:37
7
florenceobehi2
Cute Angel ♥️ :
You wan buy egg? Wetin do Cray fish ..
2026-06-04 20:24:29
26
agpeter123
Peter :
reshare don many pass likes🤣 where una dey reshare the video go 😂
2026-06-03 17:52:28
56
joycegold56
Eze Joyce :
how I take know say na money u want before 😂😂
2026-06-04 06:47:45
12
tru.ddy1
trudy :
shares are more than the likes 😭😭😂
2026-06-03 08:34:33
20
ashanti3953
Ashanti🥰🤩🥰 :
Follow for follow
2026-06-05 09:16:06
0
foreign_excel
E🍒 :
The struggle😹
2026-06-03 15:50:10
5
1lopezlv
1lopezlv💚 :
89k shares 😳
2026-06-05 05:55:57
1
shifu4192
shifu :
bt if I tell una say I dey hungry na una go say na lie
2026-06-05 00:21:00
1
jasmine.bite.and
Zobo & food vendor in auchi :
Make una patronize me
2026-06-03 20:07:54
14
laughtercouncil
🍏😂laughtercouncil :
Na everytime u day cook oil rice
2026-06-03 19:55:24
6
edes_luxe0
EDE :
Abeg add 100 naira for charges 🤲😂
2026-06-03 18:08:05
5
justskyler.grey_01
Justskyler.grey_01 :
Oya send account my love ❤️
2026-06-03 09:11:22
77
mimiee_vibe3
Mimíé :
Na just 2K I need😂
2026-06-03 08:37:47
7
esan_boi
He’s_£mmirate🚀😎 :
Make I send u money cook rice wey I nor go chop 😭😂
2026-06-03 22:00:24
5
To see more videos from user @agbalumoboi, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About