One advice for you, sis🤷♂️stop dating the guy you love, date the guy who loves you. 💁 Ever since I started following that pattern, I don get peace of mind. No pressure, no chasing, no unnecessary headache. just pure peace. 😂❤️
2026-06-04 20:52:02
21
✝️OLuWAtOBiLObA🤍 :
Change that background song put omije oju mi 🥺
2026-06-03 21:51:12
409
GodOfAllTime🙏 :
Pele babe I can relate how it feel to lose a paying client
ko easy 🤭🥲🤣
2026-06-05 23:10:59
1
RAMI :
Let's give the guy a medal guys 😂
2026-06-03 19:31:05
76
LADY B 🌚❤️ :
no be watin you find you see, me way dey single i know get sense 😂😂
2026-06-05 20:58:41
6
ola!💕😒 :
Me wey no con see person toast me at all kor😩💔😹😭
2026-06-04 19:58:40
11
wealth mi 🥰💝✨️ :
omoh it's well abi make I share my story with you ni so you go stop to dey cry 😢 because break up na water for here 😢 I no sure if I go marriage for this life again sef sorry baby and you be my namesake o no cry again take heart and be strong shogbe baby 🥲🥲
2026-06-05 22:53:36
1
apatajr_206 :
Are you single 😂
2026-06-05 17:04:11
2
IRECHUKWU🌸 :
It’s okay to cry boo. Sit with it. Don’t let anybody tell you anything. Heartbreak hurts especially if you have loved deeply. Allow yourself heal. If you need to take a break please do. Learn from it. There’s no timeline to it. I just want you to know that you are loved. I love you and I want you to know that it definitely gets better.
2026-06-04 20:18:58
7
Olami :
Guy wey serious una no go answer us
2026-06-04 13:53:48
5
AYOBAMI🧃✨❤️ :
u never see anything, this is just the beginning😅
2026-06-03 21:22:17
6
꧂LOL MEN😭💔꧂ :
I don cry tired today at this point I need to rest 😭
2026-06-04 12:33:14
25
big_mayor56 :
Losing bf no be issue but that urgent data and 5k omoh😩😩😅
2026-06-04 15:58:57
104
aloyin lepon :
wanti fi love gba pata ni idi e
2026-06-04 07:01:04
62
To see more videos from user @omotanwa518, please go to the Tikwm
homepage.