Omo I was supposed to be worth 48k today but dem don delay salary again untill next week Monday.
Make somebody help me abeg the hunger no be here abeg.
Since morning na chic choc biscuit I eat.
Abeg like 1k
Security work no be small thing
I'm sincerely tired and exhausted right now.
2026-06-04 14:37:00
15
✨ME😢 :
💔😞💔
2026-06-04 13:10:18
47
king agu :
na so I drink garri for three days straight despite making it rich enough for my health, I added enough groundnut,milk and sugar omo I still fall sick, I am very sick right now 😭 🥶
2026-06-04 07:55:49
34
Teejay🤝❤️ :
And one person for there fit be millionaire ohh 🤧
2026-06-04 14:46:33
8
princedestiny_11 :
Some go think say na just content 😞
2026-06-04 07:42:59
22
Pupewwiutiu :
That sound for the background no follow abeg..
Na enjoyment i dey see
2026-06-04 13:10:47
6
teemee yankey🎖 :
una even get time pour milk inside
2026-06-03 20:52:14
15
$Daboogie. :
groundnut and milk even dey am sef.
2026-06-04 14:30:17
3
ONLY 1 SUZY GOLD🥇🇨🇭 :
una even add am sugar and milk
2026-06-04 15:02:05
1
FC peru 🇵🇪 :
how una take see milk and groundnut 😢
2026-06-04 10:46:08
5
Øil møñëy 💰💰 :
una de use golden spoon, wetin do rubber spoon wey bend ?
2026-06-04 11:14:19
30
NmesomaChukwu 🥰 :
This one nah enjoyment una add milk add sugar add groundnut with golden spoon
2026-06-04 10:25:21
31
BIG ALI⭐️ :
Una even add water 😳
2026-06-04 07:32:11
29
Naazah🕊️ :
make una forgive and forget, I don change.
2026-06-04 13:21:33
7
ZION :
2026-06-04 14:39:51
0
Forever Rich 🙏✝️🌊🌴🚀 :
Na oil rice I eat just now 🥺🥺🥺🥺🥺🥺🥺🥺🥺🥺🥺
2026-06-04 14:23:13
3
To see more videos from user @khamdybrendan, please go to the Tikwm
homepage.