Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
API
Home
How To Use
Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
Home
Detail
@oviethestunner: abeg
ovie
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 04 June 2026 10:37:35 GMT
53345
8996
135
567
Music
Download
No Watermark .mp4 (
0.49MB
)
No Watermark(HD) .mp4 (
0.51MB
)
Watermark .mp4 (
0.49MB
)
Music .mp3
Comments
jago_j________01 :
It’s hard to walk into a store to buy cloths. 🥹😂
2026-07-29 08:44:57
0
PARFAIT/CHOPS—📍AWADA,ONITSHA :
Na parfait I dey sell abeg 😩😭buying gas for 1600 per kg is crazyyyyy
2026-06-04 13:08:54
295
Glowriaaa :
No but for reallll😭😭😂😂
2026-06-04 10:40:22
114
NotKelly :
Na photographer I be Abg 😹😹
2026-06-06 07:41:42
60
MoneyWithSamad :
loan apps has pitied us all .. let's all go and borrowing 😂
2026-07-21 17:43:25
1
Thecorporateguy :
Say no to fraud
2026-06-07 12:16:30
3
Rapheal :
abeg oo. na furniture maker i be ooo
2026-07-09 00:57:18
2
ezichi ♱, the jeweler :
pity us abeg, lahooo hand de meet us
2026-06-04 20:03:58
9
Clinton WRLD🧃🌏 :
Mk una pity us abeg 😩😢😭
2026-06-09 23:49:09
2
TrehdzFitz|MEN'S TAILOR IN EKP :
na cloth I dey sew !!! customer sef no dey
2026-06-09 18:53:41
3
Ms. Praise🌸✨ :
Abeg hand Dey meet person 😭😭😭😭🙏🏻
2026-06-06 12:09:59
5
k. :
I no dey get bank alert in my sleep 😭
2026-06-06 15:48:13
3
️CHIDERA :
Omor we wey no Dey do yahoo Dey see shege 😂
2026-06-08 20:08:50
3
Tasty_peebites :
Na smallchops I Dey sell abeg 😭😭
2026-06-06 13:18:07
3
Celebrity Female Barber 💈 :
na barber i be oo 😂
2026-06-06 12:51:06
2
REXY 👁️🗨️ :
Na until I die ??
2026-06-06 08:45:53
3
Da Slïmz ✂️✝️🎭 :
i nor be pablo babe😪😭
2026-06-04 14:49:30
2
Mirah🍫💫 :
Na nail tech I be oo 😭😂
2026-06-06 18:41:34
3
Bobbytammy :
Abeg nah 😭😭
2026-06-06 17:19:04
1
ONYINYE♍️ :
Abeg na jobless graduate I be….my business Dey on pause abeggg no customer ohhh
2026-06-06 12:32:15
3
P🌸 :
first to comment ❤️
2026-06-04 10:39:29
0
Nmesooooo✨🫶 :
honestlyy😭
2026-06-04 10:43:05
0
Kay Kay :
abeg o, anything mk tinubu win next year he go sign that 20% tax law o, for crayfish business wei I still de manage 😩
2026-06-06 18:41:05
3
Uncle Emeka 🧸 :
Omorrrrr💔
2026-06-04 11:29:42
4
𝓜𝓲𝓼𝓼 𝓣💋 :
Na basic tops i dey sell😭😂
2026-06-06 13:04:03
1
To see more videos from user @oviethestunner, please go to the Tikwm homepage.
Other Videos
اكسر عظمي لاكن لاتكسر خاطري #تصميم_فيديوهات #سايل #كسبلو_لايك_كومنت #قويه #قصيدة
ابها ما ابو مثلها في الاجواء الحلوه 🥺♥️♥️
#آمین_یارب_العالمین😭🙏🕋🤲 #foryou #foryoupage #viraltiktok #unfreezemyacount
#creatorsearchinsights #bigbrother #bbn
#fyp #xavisimons #viral
About
Robot
API
Legal
Privacy Policy