brrr 7 months
after entering the pitch I played as a dm
guess what I asked them to sub me off after 23 minutes đđ
2026-06-06 02:15:18
2
BRIGHTFXđĨˇđ :
use breathing form 6 đđ
only anime lovers will understand đđ
2026-06-05 16:24:48
193
FTL :
I just dey fall anyhow,I wan faint
2026-06-06 00:41:10
15
Kelz :
Omo I didn't play ball since August last year only to finally play ball in February, I wan die for field đđ
2026-06-04 13:21:53
129
ĘɨÆÉĻÉĮĘ ĮĘČļđ¨ :
me after 1 ÂŊ year without playing football
I lose confidence
I lose fitness
I can't sprint for a long time again as a LB
no stamina, nothing nothing đđđ where will I start đ
2026-06-05 20:12:35
52
BREEZE :
6 minutes I don go bench by my self
2026-06-05 17:58:42
120
Dee_y⨠:
5 years now my leg never touch ball đš
2026-06-05 14:56:57
31
I B R A H I M đĨˇđ. :
Ino sabi hold ball again đđ
2026-06-05 20:11:44
19
Divine Chinonso :
me self e don reach 4 years
2026-06-04 17:41:08
32
ę§āŧTHE ORATORāŧę§ :
All of una just dey shout this is me, give us any advice or measure to get this breathing form back especially we that left the sport only to find ourselves back in it again đ
2026-06-05 21:41:25
7
đšđđđđ :
in my prime I could go three hours
2026-06-06 00:02:37
5
YAARO WOOD Ghanađˇđžââī¸đ§° :
Every minute at Dey look for water to drink đđđ