@iam_miracle_04: This one touch me😣😪. @Merlin ☀️ #iam_miracle_

𝑴𝒊𝒓𝒂𝒄𝒍𝒆🏆
𝑴𝒊𝒓𝒂𝒄𝒍𝒆🏆
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 05 June 2026 13:39:13 GMT
363572
35826
161
9449

Music

Download

Comments

princetalent7
Prince👑Talent :
I dey quick spend if i have money in my Opay
2026-06-06 07:52:02
187
sammmy700
Avoid Me This Period 🤬🤬 :
How 50m take remain 20m 😓
2026-06-06 14:37:41
67
mrjob9
MrJob8 :
Where una dey see 1M Abeg 🤲
2026-06-06 08:07:52
17
noface.635
W€ TRU$T •¥ ( MÊȚȚŘŒ 🥷🥀) :
1. Sportybet 2. Efootball coins 3. SportyBet again 😪💔
2026-06-06 18:08:01
15
adelani1213
adelani121 :
200k today, sporty don collect all, I go borrow 100 naira buy garri wey I dey drink now
2026-06-06 17:30:03
2
kwarnguvan1
martha kuma :
I swear the thing shick me🙄
2026-06-05 20:48:37
9
godover_e
GØDØVẼŘ👽 :
Money no Dey last for OPay
2026-06-06 08:10:37
5
emmanuel352e7
ADEYEMI :
Making my first million this year thank God for life 🥰😁🥰💝☦️
2026-06-07 10:50:19
3
ayomide07136
𝓐𝓨𝓞𝓜𝓘𝓓𝓔😮‍💨👨‍🦯‍➡️ :
Nah 3m🥺💔
2026-06-05 22:33:29
5
darko.desmond7
Darko Desmond :
Nah bet oooo guy
2026-06-05 21:16:15
5
kontrolla__
kontrolla :
For 1 day oo 💔
2026-06-06 13:43:20
2
nolove782800
No Love 🖤 :
Omo he go far 😭😭😭
2026-06-06 08:25:43
2
kowope_cashapp
RIDWANULAHI🕌📿😇 :
Na once I check my transactions history 💔😩
2026-06-12 15:13:51
1
investor..backup
ɪɴᴠᴇsᴛᴏʀ..ʙᴀᴄᴋᴜᴘ :
Money wey Dey OPay na cash nah 😁
2026-06-07 23:32:56
1
ycee_11
🧃YČĚĚ🖤🥷🦅 :
E go be like film for your eyes 💔😪
2026-06-07 18:08:20
1
ag123z
￴ ￴ ￴ ￴ ￴￴ ￴ ￴ ￴￴￴ ￴￴￴￴ ￴￴ :
Omo
2026-06-06 21:52:20
1
erikcbo
👿 :
Asin eh 😂
2026-06-07 20:11:47
1
k.shabale
K.SHABALE💎 :
Na so I wake up today I see my 1500 remain in my OPAY and na 20k before
2026-06-06 10:57:20
5
imlarry61
NBS farka :
Omo na only waiting I fit talk
2026-06-07 14:01:28
1
ismailaliero10
World Class Qwallo⚽ :
Spoertybet😅😅😅
2026-06-06 18:49:08
1
ivy_ladiesluxe.ng
Ivy.ladiesluxe.ng01 :
Aswr i learn big time 😔…last week I had money to buy new wig I say make I wait small na so money take finish I still Dey ask myself how so money Dey really finish🥹😭💔
2026-06-08 15:42:05
1
abiso.mohammed73
abiso Mohammed :
i don't understand can someone explain please 🙏🥺
2026-06-08 08:47:38
1
niel.zee.1
Niel zee 🍃🧨 :
na only calculation dey finish the money, I never even put pin 😭😭
2026-06-06 17:10:50
1
To see more videos from user @iam_miracle_04, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About