Wetin government wan do? …… everything una don blame government. for wind abii rain again una don call government. Shey na government send am come?make una still Dey calm down abegg.
2026-06-06 06:51:50
34
Delish Pearl 🇳🇬 :
Wetin concern rain and government abeg??😂😂😂😂 na God you go tell ooh bro
2026-06-06 19:05:31
2
B🥹A🥹B❤️Y M🥰I🥹R🌹A :
They too Dey hold rain for asaba the rain way Dey fall now na by force rain
2026-06-06 07:07:12
16
JENNIFER 💛❤️🌸🌹💰 :
Make Asaba chiefs and the elders go check within they happen for their community…. This thing is out of control it’s not just physical let them do spiritual consultations
2026-06-06 00:48:47
13
pretty favvy13 :
Them never stop insecurity na come rain😂😂
2026-06-06 08:40:57
5
Ojikey_1 :
Wetin concern Government concern rain? 😂
2026-06-06 15:53:03
2
CeLeB🌴 :
world wan end 😭
2026-06-05 21:24:32
3
Evil ☠️👿Teemah 🏳️🌈😡 :
Una sure say all this rain for Asaba so na ordinary shuu
2026-06-05 17:50:04
6
ALUSI EGO MORE TRANSACTION :
The government have to what
2026-06-06 09:43:40
0
That-lonely-girl🥺💔 :
That yesterday breez no be here e nearly carry me 😂
2026-06-06 13:48:08
1
~ :
Government Dn suffer for Una hand oo shuu😂
2026-06-06 10:53:05
1
Young thug :
everything na government for this Nigeria una no see yesterday rain as he destroy things
2026-06-06 07:13:56
3
Man Gs :
nah that tree drag the wires Dem so
2026-06-05 21:56:15
2
Pearl🧋 :
Whenever it want to rain in asaba , they keep driving the rain that’s the reason for heavy wind that resulted to all this , the number of bill boards and pole that was pulled down yesterday is more than 100, this has nothing to do with govt
2026-06-06 09:24:22
1
Eva Luna :
The gods are angry
2026-06-06 16:21:41
1
Simply💙🌹Julie :
Make government come hold the rain and breeze abi 😂😂😂😂 you ain’t serious
2026-06-06 10:18:02
1
MR KEANU 🌚🌚🤡 :
na government wan stop rain 🌧️🤣🤣😂
2026-06-06 10:00:00
1
Big Swanky :
Wetin Asaba comit
2026-06-06 20:35:40
0
official_emmasort_ :
I was there live when the roof pull off 😂
2026-06-06 20:44:51
0
Beauteous fashion World :
make them dey allow the rain to fall
2026-06-06 18:51:25
0
🥀KÅLL_MË_ÊBÜBË🎀🥹 :
it was really scary o
2026-06-06 18:46:01
0
🦋🦋love🦋🦋 :
Chai thank God
2026-06-06 18:31:44
0
GIFTNGlitzJewelriesINASABA :
God abeg o
2026-06-06 10:57:39
0
To see more videos from user @emmalexhandsome, please go to the Tikwm
homepage.