It’s just that Asaba don’t use to have light , if not many people will kpai.
2026-06-05 18:11:12
17
lingeries & everything special :
So this heavy breeze and rain na small rain?
2026-06-05 19:57:30
23
FLOKI :
small rain ke, una dey talk oo
2026-06-06 05:11:24
4
Maryann Alex :
Keke wey enter yesterday 😂eh nearly carry us throway 😂but me I wan reCh house cus I lock my BBy alone at home 🥺I have to do everything possible to be home yesterday
2026-06-06 09:48:43
1
Wilfred :
Since this current government decamped to APC na since then all this things begin happen!!! Na APC de cause all these things 😭😭😭😭
2026-06-05 22:01:09
5
cynthiaozorenemmu :
God is angry with Asaba landlords. Because the way they are increasing rent eehhh. Hmmmm it is something else 🥺
2026-06-05 23:37:46
4
HARRY👊🏿🖤 :
As the rain Dey fall my bed for my rooom and bed frame Dey move na once I run go parlour 😂😂
2026-06-06 08:02:30
1
🦋Francisca🦋 :
No be small rain oo the rain carry my male mannequin 😂😂😂 I swim today thank God I grab am😂😂
2026-06-06 00:51:58
3
KITCHEN UTENSILS IN ASABA :
The rain was heavyooo but we thank God we didn’t loose any one
2026-06-06 10:10:41
4
❤️CHILD🥰💕OF💎💍🥰GRACE💍❤️ :
And we get light since the rain stop Nepa bring light til now ooo💃
2026-06-06 01:52:00
1
30BG Queen 👑 :
Omo if you see some shops for my street, no roof again
2026-06-06 03:15:58
1
Asaba Household items vendor :
Yeah this rain destroy a lot
2026-06-06 06:23:40
1
Nze Oluchi :
Omo
2026-06-06 00:53:37
1
Weird loner 🌚 :
Dey should continue holding the rain, Dey never see anything, this is how it will be destroying things if Dey don’t stop holding rain
2026-06-05 23:40:26
1
chukwu Deborah12 :
The breeze all most carried me 😂😂😂😂
2026-06-05 22:19:35
2
pPretty Angel :
Omo our pump fall for station o
2026-06-05 16:30:58
1
blessing okonkwor :
I saw u😂😂😂so u video me
2026-06-05 18:44:33
2
To see more videos from user @realtorarinze, please go to the Tikwm
homepage.