@ugootech: 15 pro max 512gb ₦1,200,000 Chat up contact in bio to place order or Visit the best iphone plug in awka today , We are located at shop 201 world trade center awka, opposite Mobil filing station tempsite on the top of uncle reuben sharwarma and grills, unizik junction tempsite, Awka, Anambra state. #mrgooddeal #ugootech
omo dis one wey be say i just dey see people dey unbox new phones not only phones but iPhone for that matter for my fyp like dis lord God is like is now my turn though I unbox one last month but now I need iPhone God hear my prayers amen 🙏🙏
2026-06-08 16:21:54
2
DIVINE :
Base iPhone 15 256gb how much ?
2026-06-08 11:05:22
0
Ɓįğį🖤 :
eSIM 16pm Dey ? And hw much cartoon
2026-06-05 18:01:53
0
GENTLE 💴💴 :
Omo Una really get money oo. And I Dey here the find 2k make I use chop 🥹😭
2026-06-05 18:00:48
1
𝐀𝐚𝐫𝐨𝐧 :
Which one is better 15 pro or 15 pro max
2026-07-03 12:24:20
0
destinytochukwu17 :
I also unbox mine today
2026-06-05 20:30:01
1
hm :
2026-07-05 17:05:54
0
chris precious :
How much is uk used
2026-06-09 17:25:14
0
Spotless Queen :
256 how much
2026-06-28 20:47:09
0
Yhung Morass :
But for Ghana 🇬🇭 phone dey cost too much laaa
2026-06-12 19:05:25
0
Ojemsco 🇵🇰 :
Uk 🇬🇧 used 15plus 521gb , plysical sim is how much
2026-06-09 14:48:10
0
Mrcrabs :
Omoh people get money ehhh
2026-06-05 22:30:44
0
Big cherry❤️ :
❤️❤️
2026-06-05 21:42:48
0
Big_Cas😎 :
🙏
2026-06-06 06:28:18
0
To see more videos from user @ugootech, please go to the Tikwm
homepage.