@bigfagi: #igboamaka😍😍🇳🇬🇳🇬 #umuboy #onitshatiktoker #goviraltiktok #igboamaka

𝐁𝐈𝐆 𝐅𝐀𝐆𝐈 🤍🦅🌴
𝐁𝐈𝐆 𝐅𝐀𝐆𝐈 🤍🦅🌴
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 05 June 2026 18:21:01 GMT
5858
560
65
8

Music

Download

Comments

anonymousshuga
Akolam💜 :
I was settled with 1.2m last year. Omo for months na cry I Dey cry. Like dem say, a moving man must always find his luck. Was in debt of over 7m last year from both bank loan and suppliers. I paid all by January. Shop filled up. Hold God tight and trust the process. Take that risk. Collect that loan. You go survive
2026-06-05 20:38:48
6
toochistanley01
ůñFąz£Đ ☄️🦅 :
room selfcon na 1.2million shop rent na 1million
2026-06-05 19:21:49
3
cheta.oski
CHETA OSKI :
My is 1.5m after 8years2months
2026-06-05 20:06:29
1
humbleboy757
car accessories ikotun Lagos :
oga u just remember my matter today. I was settled on January 4th 2026 with 2m. and we sells car spare parts
2026-06-05 19:25:27
3
c_chin
c-chin :
No matter the amount they settle you with be consistent,you'll make it Be calculative in stocking your shop.Buy the ones they buy most first and later when you start seeing change then trying bringing all kinds of stuff in your business line one by one.
2026-06-05 20:58:41
2
louiethesinger664
Emmy big :
oga nothing go happen
2026-06-05 18:56:44
3
powerflow_electricals
POWERFLOW ELECTRICAL LIMITED :
I was settled this year with 1m No shop nothing nothing only 1m After 8 years
2026-06-05 19:28:40
1
de.jet.seting6
de jet seting :
my own nah 500k ooo
2026-06-05 19:22:21
1
mentorhillary8
Mentor Hillary :
On God 💔🥹
2026-06-05 18:57:48
1
emmaxkwv1g4
UDUAKOMMIRI 🫰 NA IZUOGU 👌💕 :
Omo nah once I reason my life oo
2026-06-05 19:08:22
2
humble.chris74
Humble Chris :
the Lord will help
2026-06-05 20:16:51
1
jude.michael01
The Lord tosco :
Even 3 millions
2026-06-05 23:00:59
0
mentcalmness13
FOSTER FINA :
omo
2026-06-05 18:24:17
1
toochistanley01
ůñFąz£Đ ☄️🦅 :
na wetin dem give me for 2024, but now if 12million dey account, I dey see wetin dey account as 10m
2026-06-05 19:23:05
1
kvngmanuel21
IN PAIN💔 :
Na me you day talk about oo💔
2026-06-05 19:34:07
1
josephphone1
Joseph Phone🤑 :
anyhow na God dey run am😎
2026-06-05 19:27:00
1
appleuser3427564
Ifeanyichukwu David :
Mine nah 1m 😳😳😳😳 buh it’s fine nah this yrs February ooo them settle me
2026-06-05 20:46:39
1
advantage0011
Mmaduabuchi :
omor I just started last month and my oga no too Guide I no know weather I should go back to my hand work omor
2026-06-05 21:55:24
0
nancyjonhson951
Nanny :
my man settled me with 400k last year December after 6 years
2026-06-05 23:59:00
0
chi_dumebi_042
CHI_DUMEBI✞ 𝕏🧌👹 :
Omo eeh them settle my manager with 400k I just Dey reason my life make I run abi make I stay brr 😂😂😂
2026-06-05 18:25:41
1
whyteamaechi
Whyte amaechi :
i go add am to the 70m wey i don save up everywhere still good
2026-06-05 20:15:37
1
npomu1
Pluto 001 :
my OGA use one shop settle me
2026-06-05 18:38:55
1
001egochukwu
IFECO... exchange :
2m too much me wey my oga settle with 500k after 7years 🥲🥲🤦
2026-06-05 19:48:52
1
nnabenz1
Big Benz Autos :
na God dey run am for this side 1m na big money,the most important thing be say make everything end well
2026-06-05 19:40:48
1
og19217
POOR💰MAN :
without shop😏😭😭😭
2026-06-05 19:25:22
1
To see more videos from user @bigfagi, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About