I like as she use English 😂make ade still use English reply
2026-06-05 20:57:34
1049
. :
How ade take de older than you candy?
2026-06-05 19:28:14
676
Nurse tessypounds :
Candy Resssttt Abeg
2026-06-06 09:43:41
1
Precy🎀🌸 :
But what is CTD business because I’m lost here
2026-06-06 07:05:27
83
🌷 :
She’s older than me Keh😒
2026-06-06 07:30:41
28
………❤️🩹🚶♀️ :
Na everybody this candy Dey drag na wa
2026-06-05 18:51:01
125
Nails by Ella 💅 :
The time you people realize that candy is the problem the better for una, I watch life way Ade and smart dey candy enter the live start to dey blow kisses on smart, make we forget social media that is not nice, knowing his real girlfriend is watching u
2026-06-06 09:14:46
2
chefunyi :
CTD rest Abeg even you get your own everything car man car man make una use this energy beg FG to help Nigeria
2026-06-06 04:50:05
15
Sophia :
I Just Dey wake abeg
2026-06-06 06:29:06
8
£££OLASUNKONMI :
this one sweet oooo
2026-06-05 18:42:35
15
🧃HËX ŠÄMMÏË🧃 :
CDT wayy 🔥
2026-06-06 06:40:51
1
Esther Alabi :
god bless you 🥰🥰🥰
2026-06-05 18:48:26
14
meedah world :
it is not true it because mama say are name
2026-06-05 20:36:23
14
E~Iva💞🥹 :
June just start ooooo😂😂😂😂
2026-06-05 23:54:40
5
Plushy_Ewa🖤🦅🧜♀️ :
Guys I’m pregnant 😖😒
2026-06-06 06:44:32
3
Ms Lord🎀🥰 :
Yes oooh
2026-06-05 20:26:17
4
dark_gal_princess :
Old then u as how? For 22yr😌
2026-06-06 07:52:08
2
To see more videos from user @topmedia30, please go to the Tikwm
homepage.