@saintfargo_:

SAINTFARGO ™️
SAINTFARGO ™️
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 06 June 2026 11:15:19 GMT
32611
6476
127
585

Music

Download

Comments

saintfargo_
SAINTFARGO ™️ :
Shey una like me like this na 😁
2026-06-06 11:17:21
98
i_am_nxvxrstxppxng
💢 :
Cl don mian na once I self isolate
2026-06-06 11:55:33
89
josh_pelly
JOSH✓®🥊 :
I wash my hand comot yesterday
2026-06-06 15:41:17
2
willzworldwideautos
WILLZWORLDWIDE AUTOS :
Another broski don wise up 🎉
2026-06-06 15:06:00
11
emmyg291
Emmy🏖🕷 :
Lol 😂 I no even sweet again money don finish 💔😂
2026-06-06 15:24:35
4
peregodstime
𝐆𝐎𝐃'𝐒𝐓𝐈𝐌𝐄 :
na wetin I tell.mt bro just now 😅 na here we go dey him sweet gurl go show am pepper 😂
2026-06-06 11:41:33
7
savage.ttw
User527838494 :
E no pay 😂
2026-06-06 14:38:52
3
alanu_vibe
Alanu :
She call me 757 times😭 Bruh she no Dey drop anything still Dey stress me😭😂
2026-06-06 17:50:57
2
nonchalantjay09
💔 :
I just retire ohh 😂
2026-06-06 16:30:59
5
ktb_lyfstyl2
Francis :
We like you pass like this na😁
2026-06-06 11:18:29
2
dubemstunt
🌴CHUKWUDUBEM Fx🌴 :
All them
2026-06-06 11:50:38
1
sadist_lad
EM DEE DC⭐🏂 :
E don clear for our eye tey tey I don retire since I never start..
2026-06-06 12:03:17
2
jemmeh001
BA$H🍃🦅 :
Ogbafiafargo😃
2026-06-06 11:21:58
4
legacy_otf
legacy_OTF :
taa sweet boy for wey 😂
2026-06-06 12:29:45
1
abefe_247
️ :
I don retire since
2026-06-06 13:01:53
3
elonmuski008
rocket man :
Mentor 😂 🎤02:001 Love na distraction…..
2026-06-06 16:45:30
1
vickys_tee1
Tee Special :
na everyday them dey regret to meet me 😂😂
2026-06-06 15:30:19
1
askofbube
️ :
Brooooo I like this FARGO😂😂😂
2026-06-06 13:10:43
1
To see more videos from user @saintfargo_, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About