@amentv: Paris of Lagos ke?? Since when 😂 My own Mowe???#amentv #reaction #meme

AMENAWON 📺
AMENAWON 📺
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 06 June 2026 15:01:45 GMT
15636
1502
49
46

Music

Download

Comments

lonely_girlie3
Olawunmi😈💜 :
Me I want to go to Paris of lagos oo😂
2026-06-06 15:30:54
13
lilixir_nails
LilixirNails ✨✨💜 :
Same Mowe? 😭
2026-06-07 01:08:27
0
omomummy063
A mo pe❤️🎉 :
I first shock 😫😂💔 for this same mowe way I Dey 😂 na every two minutes I Dey pray make bandit no reach here 😂💔
2026-06-07 00:21:11
2
byglyt001
IMOLE 💡 ♈️ :
Mowe ibafo kee where dem born me 😂 u go too cry 😂
2026-06-06 20:20:45
3
mss.lizz1
𝐸𝓈𝑒.𝓍𝑜𝓍𝑜♡❀ :
she even add Mowe join Lagos, no be Mowe near Shagamu, Ogun State?😂
2026-06-07 00:43:24
2
queenvawulence
The morning ✨ star :
this same mowe wey I dey abi e get another one 😂😂
2026-06-06 17:38:59
4
oluwabiyi_olaitan
Tobi_Shotit 📸 :
Paris with bit of swimming pool in houses 😂😭
2026-06-06 22:52:03
1
nancy_dgaf3
N🧸💕 :
Ow wow Im early 😭😂
2026-06-06 15:06:19
1
kellycoco_
adeola.billions💕 :
Please leave me alone 😭🤣🤣🤣
2026-06-06 15:06:18
1
toppick5
Top Pick ✪ :
Where be Mowe abeg?
2026-06-06 15:54:16
1
mclassic_hairline1
Hair PRESIDO~ Based in Lagos :
Dammmm you girl 😂
2026-06-06 22:54:58
1
fayvyfelix
Favour Felix🥰 :
Damn you fr😭🤣🤣🤣
2026-06-06 15:13:46
0
joy_elohor
Joy.Elohor :
Make I come meet bandit for road. 😏😏😏😏😏
2026-06-06 21:33:23
1
faithful_wrld17
Gonu Francis :
omo😂😂😂
2026-06-06 15:10:06
1
titilayoadewalese
Alayo :
Mowe same mowe😭😭😭. Bad road wan take my life😭😭
2026-06-06 20:40:01
0
oyin.beauty68
oyin beauty :
Omo as I hear mowe na once I burst laugh 😂💔🥹😂
2026-06-06 21:25:19
0
olahsophia6
$ÕPHIA🍁🫀 :
Na she sabi ooooo😂😂😂😂
2026-06-06 21:24:27
0
living_with_jiggy
JIGGY🙂‍↔️ :
😂😂😂😂which Mowe abeg
2026-06-06 20:02:33
0
To see more videos from user @amentv, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About