@blogger_278: @Chief Isaiah adviser 🙈

Chief Isaiah blogger
Chief Isaiah blogger
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 06 June 2026 20:55:25 GMT
116281
15486
144
4802

Music

Download

Comments

lanre751
ØLÆÑRÊWÆJÛ :
Omo na wetin I reason enter school oo😂😂
2026-06-06 22:21:52
525
lescott_
Lescott🚶🏿‍♂️ :
It depends on people wey you follow roll tho🥺
2026-06-07 08:48:53
70
ayo.mhi.dey06
LivINg gHosT👻 :
I swear nah experience
2026-06-06 22:38:27
137
adelekegr24
Adeleke himself!🖤 :
This guy is actually right swears 😭😂
2026-06-07 08:54:26
20
tobilisticks05
OLUWATOBI 💙💫 :
Brr think he is joking
2026-06-07 07:50:01
16
the__real_youngrich
ADEMOLA ✨👑 :
Omo I think say na only me o 😭😹😹💔
2026-06-07 08:25:47
14
shank_xchange
SHANK :
It depends on the school wey you enter bro
2026-06-07 06:53:38
59
badboy_milly8
❥︎ BADBOY_DAN🥷☻🩵 :
I think say na only me 2023 sweet for oh😁💔 school don change person finish 💔
2026-06-07 02:08:45
40
._unknown509
OLAMILEKAN❤️ :
Na true he talk ooo 😂
2026-06-06 22:07:10
118
tifeh170
Boluwatife🧿🌊🌏 :
I like as you deh Yan dem fact 💯
2026-06-07 04:06:38
31
dollar_z2
DOLLARZ_BACKUP💔🥶 :
Omoh na school I take guide oo 😂😂😂I no guide before I leave house ooo😳
2026-06-07 07:07:07
19
arridwanny_adeshina
Ar-Ridoh❤️🧘🏾‍♂️👳🏻‍♂️ :
Dem no Dey tell person 😂😂
2026-06-07 09:14:56
0
slant233
OLUWASEUN 🥷 :
no advice ham Kai he go soon advise himself nah so me self talk 😂
2026-06-06 23:02:22
7
humblegeeomomummy
Humblegee 😮‍💨🥶 :
That bids go Dey make him feel like Merlin 😂🚀👺
2026-06-07 02:13:24
0
organwallen001
organwallen001 :
Bro update dey school forget story
2026-06-07 09:32:32
2
holar_more5
🖤Holarmore🖤 :
Omo na my thinking be that before until i enter my eyes see crazy 😜
2026-06-07 09:31:56
0
sunnyd7
sunnyd7 :
Advice the guy well ooo school no be play hmmm advice the guy well 😂 😂
2026-06-07 07:25:57
14
sulex_ziko001
SULAIMON 📿 :
Talking from experience 😹😭
2026-06-06 22:09:32
28
ridwanabdulsalam3
BRIBRI🕴️🥀 :
Experience is the best teacher 😂
2026-06-06 22:17:18
28
styledbymclean
Senator McLean ☀️ :
Omoh tell them isaiah 😂😂😂😂
2026-06-07 06:47:31
11
emoney065
🧌ØŁÂŠĨŁË🤍⚓️💫 :
Update dey school for who get update before left home
2026-06-07 07:58:28
7
big.saad5
Sa’ad 🦁 :
Me self don experience am oooo
2026-06-07 04:49:59
7
big.saad5
Sa’ad 🦁 :
Old take with advice na 5/6 ajeh
2026-06-07 04:49:50
7
To see more videos from user @blogger_278, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About