slim girls are the best "
don go take weight gain
and na her post dey motivate me bfore o 😂😂😂😂
2026-06-07 17:49:42
239
xoxodoll26 :
You never reach slim thick. You are still petite abeg😂😂 even me sef no dey see myself as slim thick
2026-06-08 22:53:07
1
Karen :
My problem with this weight gain belle must big 😭, and she has not been posting with crop top again that shows her stomach.. me I want to see that your flat tummy again oo to be sure if I go try this your weight gain too 🥺
2026-06-08 12:09:18
25
Angela :
Vendor wey no de reply comment section
2026-06-09 17:20:19
3
Raymond Joy :
omo you really add o
2026-06-08 14:41:28
4
♡~~ŚĤĔ ϧ ÃŁŤËŔÑÄŤÍVÈ~~♡✨️ :
second to like a video for me plsssss😭
2026-06-07 12:52:28
6
𝑀𝑒𝓇𝒸𝓎 :
U just Dey give me joy momma 🥰🥰
2026-06-08 12:28:14
1
mrs unknown :
my momma
2026-06-07 20:14:18
1
Just outsider ❤️🌸🎀 :
Mama first to comment 🥰
2026-06-07 12:48:27
0
popsy01 :
I can’t find it
2026-06-07 17:26:28
7
scorpio ♏ :
osheyyyyyyyyy😂
2026-06-07 13:00:13
6
Just outsider ❤️🌸🎀 :
Ur skin alone 💕🥰🥺
2026-06-07 12:49:08
7
Sassy 💦 :
E e just Dey work for ur face oo e just be like u swallow ur pride 😂
2026-06-07 17:27:00
25
Pretty Ebube :
But you advertised looks by bukky before 😏
2026-06-07 18:25:41
8
Chidimma blessing 🏦🐍 :
Which yansh ?
2026-06-07 13:07:59
26
Chizzybhaddie_backup🍷💦 :
pls when are we supposed to see the nyash🙄🙄
2026-06-07 19:14:24
5
To see more videos from user @zaina_bby, please go to the Tikwm
homepage.