Them no believe me wey go stay for 3days without sub 😂😂
2026-06-08 15:51:31
3
𝓔𝓷𝓲𝓽𝓪𝓷. :
You think say everywhere good for me
2026-06-08 07:41:58
14
🐠☝ ᗪ𝐄𝕍𝓘𝓵 Ĥίⓜ𝓈€𝓛𝔽 😈☺ :
lol I just laugh and go on with my day 😂
2026-06-08 12:20:17
6
💔🧑🦯➡️ :
I no sabi beg💔
2026-06-08 12:17:26
3
!ꨄ🌸Chiamaka🥹🫧 ꨄ :
If person tell me say I go dey homeless and depressed like this i go say na lie i don cry all my eyes since yesterday reach now all my eye don red i no even get home to go Omo 🤦♀️
2026-06-08 10:54:29
2
ᗪ丨ᐯ丨几乇〽️🤍🥷 :
Na coded suffering we Dey do for here 💔
2026-06-08 11:47:33
3
👾 :
I remember when I had to do midnight bundles 1ghc and manage it for 1week 😔
2026-06-08 11:22:10
4
Brooklyn35 :
@💰ZEE MONEY 💰: Na me get this space no comments for you 😂 . . . : .
. . . make una nor vex for mee 😭I copy am from another comment section 😭😭
2026-06-08 13:19:04
0
Richard :
Even to repost m I no fit 😔
2026-06-08 13:11:35
1
Ilovesoapy🥸 :
Na me get this space no comments for you 😜😜🙃🙂 . . . : .
. . . make una nor vex for mee 😭I copy am from another comment section 😭😭😁😁
2026-06-08 13:28:47
1
𝓕𝓪𝔀𝓪𝔃🪖🤍 :
likes for likes family
2026-06-08 15:18:33
0
famous queen 1 :
my short time money no cost
2026-06-08 13:26:44
2
Ms Mide✨🥹 :
You sure
2026-06-08 07:41:46
3
MUHAMMED🧃 :
I swear
2026-06-08 07:03:11
2
𝐆𝐎𝐙𝐈𝐑𝐈 :
If I start to talk am e go take the whole day because I just brief am
2026-06-08 14:04:38
1
enioal2 :
Nah God know when I post for what’s app lags 😂💔
2026-06-08 14:39:58
1
say_hey_to_joshua2 :
Guyyy💔
2026-06-08 05:51:04
1
To see more videos from user @powerhategirls, please go to the Tikwm
homepage.