@mii.ra.cle: Nor be later ona go dey disturb me o😒

Mii ra cle
Mii ra cle
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 08 June 2026 07:14:45 GMT
207690
31595
549
2666

Music

Download

Comments

nmesoma__22
nmesoma__22 :
Omo make I borrow use the money go Zanzibar
2026-06-08 12:06:45
1470
joankevwe1
Joan🌺 :
Them dae find who to disgrace 😂
2026-06-08 09:35:21
945
genianigeria
Genia Nigeria :
borrow the money abeg, send me this wig, use the money buy another one
2026-06-09 09:32:54
128
miss_isabella01
Isabella🧿 :
Access bank told me am eligible to borrow 10 million 😂 if I pay back make I bend 😏
2026-06-08 19:16:45
352
hassy4469
pretty Gemini♊ :
Nah lie opay no dey borrow nah palmpay dey mumu
2026-06-09 11:27:51
42
fineladyy
flora baby :
Them go too call me if I collect that money
2026-06-09 09:52:46
18
shine_like_edna
𝓢𝓱𝓲𝓷𝓮𝓵𝓲𝓴𝓮 𝓔𝓭𝓷𝓪✨❤ :
Me I borrow o, they wan call me to glory
2026-06-08 09:29:34
129
mercy.ada5
Softlife 💕💕Nwa :
Nah them use call wake me this morning 😂
2026-06-08 09:02:36
24
favymyke
18th May💖💕🥰 :
dem dey find who to disturb with call😂
2026-06-09 13:43:45
2
heyits.pxo
Precious💗 :
I don borrow am
2026-06-09 15:22:39
0
danny_boy51
NaNa🦋❤️🦋❤️ :
I dey on my own when Palmpay tell me say I fit borrow o😂 now dey wan call me to glory😂😂😂
2026-06-08 20:42:56
10
poen000
POEN :
Na so dem tell me oo...as I open am I dey see 40k na so I vex 😂😂 Na that 3m Gan Gan I want 😂😏
2026-06-09 12:03:51
5
juicynails_official
Juicynails_official :
They have been calling me non stop just to tell me I'm eligible to borrow,God go really help me punish them😂
2026-06-08 09:20:58
5
seamstress_in_benin
seamstress_in_Benin :
okash even called this morning saying I am eligible to borrow 200k that I should give them go ahead to borrow me money 😭😂
2026-06-08 10:59:22
5
big_mimi63
BIG MIMI🫅🤑 :
My own na 2.5 m
2026-06-09 12:47:54
1
To see more videos from user @mii.ra.cle, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About