teach us how to make money, every time man man man who man help.
2026-06-08 16:33:32
31
WholesaleByJossybeauties :
Omo if I taya make I still give am tuto 😅
2026-06-08 23:54:04
15
Bbyyoo :
man wey no love u..no love u...noting wey u go do
2026-06-09 23:39:48
7
🌈star_girlpresh🌈 :
lol 😂 you dey just make me laugh.. I don't why ur videos keep following me up n down. if u do all these things to a man n he still dey misbehave nko .wetin man go do to keep his woman wey dey do all these things u talk for here make she no look outside .
2026-06-08 16:32:51
2
BB Michael :
you people should stop all these m@dness, what about women
2026-06-09 11:55:10
2
chizzy pretty :
what of if you are single
2026-06-25 09:43:12
3
Nomzee :
How to make money
2026-06-08 21:58:45
5
Fairy💕 :
if him nuh provide not a bite
2026-06-08 23:35:26
1
George :
Oil dae ur head
2026-06-08 15:29:54
6
Temitope Edijala :
i like ask you this question, can you win a man heart
2026-06-08 09:28:29
6
fine Sid :
who man help abeg i need money
2026-06-10 13:25:31
3
The lioness🙀💖 :
man man man that's all we hear
2026-06-11 12:40:43
0
mickeys247 :
tnk ur mother she trained u well
2026-06-08 15:13:30
6
Engr Ike 👑 :
for were
2026-07-09 20:50:04
1
Miquel martret :
Good job
2026-07-09 20:55:37
1
JDC exchange :
remain blessed
2026-06-26 08:26:21
1
loli king :
tell them my sister God bless you 🙏🥰🥰
2026-06-16 15:21:57
1
Nii Dzaase AmarJorbu :
yes
2026-06-12 16:10:03
1
sugar boy :
my dear you are there
2026-07-09 22:31:32
1
Blackgold :
fornication is now normalised, if this advise is for single people, hell.will.be.much#
2026-06-08 14:04:43
3
Rotimi❤️ :
If u like do everything he go still do watin dey he mind bro
2026-06-21 17:52:54
0
attraction :
what about winning my heart is only men ?
2026-06-09 08:47:08
3
Prime🎖 :
Add all kind of support , man also need financial support nd all types too. help us too .alwyz support is being put aside . that y God created woman
2026-06-10 08:15:35
4
user2684916950907 :
madam you dey game
2026-07-11 11:58:11
2
To see more videos from user @iammav_official, please go to the Tikwm
homepage.