once I hear babe I want to work na once I dey sleep or carry my phone
2026-06-10 09:56:53
1559
Momma🥹💕 :
Leave me alone joor I want to rest my head on your chest 😌
2026-06-10 17:18:55
395
YOUNG celeb 𓆉 :
abeg where una d get FB
2026-06-09 12:15:57
199
Melik🌸Unnah :
And very clingy but let’s my partner concentrate for our future ☺️😇
2026-06-10 11:29:22
58
Not me :
I like them clingy but sometimes I Dey harsh especially when funds no Dey my account.
2026-06-12 22:42:44
7
…… :
Once i open chart dey go huz 📊😂
2026-06-10 00:06:01
73
Slim goddess 🔥❤️ :
Shift go where 🥺😂
2026-06-10 09:50:24
44
Mosadoluwa❤️🫶 :
got discord but don’t know nothing about it. 🤦
2026-06-10 19:10:03
14
Officialtingasa🛍️🫧 :
Who go teach me YouTube update 😪
2026-06-10 06:31:08
37
G.R.E.A.T.N.E.S.S👌✨🌄 :
na only me FB and page dey show shege 😮💨😥
2026-06-09 21:24:14
15
Àbẹ̀fẹ́….🖤🥀 :
Today is my birthday but my heart feels heavier than ever. I’m smiling for the world, while silently fighting battles nobody sees. May this new age bring healing to the wounds, peace to my restless mind and hope to my struggling soul💔🎂
2026-06-11 09:22:41
11
Karolina :
if I wan play codm abeg shift😂
2026-06-09 22:21:19
8
✞𝙲𝚑𝚞𝚔𝚠𝚞𝚖𝚊𝚘𝚋𝚒𝚖 🌱 :
No be small shift oo 😂
2026-06-09 13:46:57
6
██████████ :
Shift! O
2026-06-10 10:56:30
5
February 13th baby :
Not my baby telling me to stop being clingy 😳 Omo na once I detach.
2026-06-10 07:11:34
4
꧁༺ dat💖gurl💝Becky ༻꧂ :
Omo they nor go just gree teach person 🥺😭
2026-06-10 22:21:08
5
Al ameen :
Make person save my life 🥺🙏🏻with any update
2026-06-10 07:37:57
7
darling favy :
Abeg someone should use this my pic create sticker for me 🙏
2026-06-10 14:38:01
37
Rapheal❤️🩹🧃✨ :
Anything for the rubber ❤️💼
2026-06-09 22:02:13
8
Big Kassy 😇😍 :
Make person put me on abeg 🥺I be girl sha
2026-06-10 08:59:47
6
MANNY♐🃏 :
clear matters
2026-06-19 02:02:15
1
To see more videos from user @zahmoni1, please go to the Tikwm
homepage.