Maybe she cheated on him and guy knows he don dey played along with her
2026-06-09 05:13:38
13
𝐀𝐲𝐨𝐦𝐢🌸💞 :
Na wetin my ex to do for me after he don buy car 😹💔
2026-06-09 00:30:33
16
MERCY🍒 :
Omo love is just nonsense 💔😌
2026-06-09 03:29:38
11
OYE :
She sabi act. Make una tag Funke AKINDELE for comment section
2026-06-09 00:23:59
33
Waliyah.🌸 :
7 whole years??
2026-06-09 05:06:47
19
jhust_manny_001 :
Omo this guy is wicked o 🙂
2026-06-09 04:42:15
5
Ajibola 🖤🌴 :
What’s your favorite color
2026-06-09 05:51:16
4
💜♥️Luiza🖤♥️ :
I’m sorry o, are you really begging a man to love u, girl dress up and move on and don’t u dare feed his ego. 7 whole years Jesus😒u will be fine at the end of the day
2026-06-08 23:39:02
14
🦍Big Stone🦍 :
You go fess start from what’s your fav color
2026-06-09 03:01:57
8
Big Mo🥰🥰🥰 :
welcome to single life my dear😂😂
2026-06-08 22:45:18
11
𝕏🥷🏽 :
You don offend am before way he put for mind be that 💔
2026-06-09 00:28:05
8
𝐹𝑒𝑦𝑖 in capetown 🇿🇦 :
“Shey na you give me money for car” 😭😭😭
2026-06-09 05:07:26
2
Mammie Gold :
Una dey keep relationship for 7 years 😳
2026-06-09 06:36:55
1
¥•Lmoney•¥🦁💔🤔 :
Na you buy phone for me
2026-06-09 02:21:44
2
BIG NIMI 😍 :
Omo 😂😭god abg
2026-06-09 00:02:50
2
RARE CAT® :
You no go tell us watin you do😂😂
2026-06-09 01:19:46
2
To see more videos from user @yallmeetomotoke21, please go to the Tikwm
homepage.