@just_mecho: 😪💔#fypシ゚ #🙂mecho #viralvideos

🤴🏾M̊ E̊ C̊ H̊ O̊
🤴🏾M̊ E̊ C̊ H̊ O̊
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 09 June 2026 16:38:05 GMT
533098
65521
223
20101

Music

Download

Comments

arikewear1
ARIKEWEARS UNISEX CLOTH 🛍️👔 :
He want me to message him first Omo that's before ooo me self no send again
2026-06-10 16:35:45
238
assmee58
Mia 🎀 :
3days still counting o 😂
2026-06-11 15:52:25
66
whosyourg06
𝐖𝐡𝐨𝐬𝐲𝐨𝐮𝐫𝐆? :
Nothing concerns me ✌Powerbank fully charged Phone fully charged Data 2.5GB 4k dey opay Light dey Yesterday rice still remain 🥺 Everywhere good😁😁😁😂😂
2026-07-01 08:42:08
1
abby83b
Candy Aura Ink✍️💅 :
Since 3weeks 😭😂
2026-06-10 17:17:45
18
dory5778
🥀🌹💝𝐃𝐎𝐑𝐀𝐓𝐇𝐘😘💫💐 :
Me wey I single……una think say I no get sense abi 💔😜😂
2026-06-09 21:56:08
49
oluwatofunmilayo01
MÎDÊ♥️♥️♥️ :
Omo nawa ooooo
2026-07-06 13:53:44
1
bhadboiwealth
BhadboiWealth :
That’s werey no even send me 😂😂
2026-06-11 19:40:23
6
usermary150
🦋prettymayowa❤️ :
My own tell me make I no dey tell him I love u say nah man dey love 😅he say me telling him I love u dey vex him 😅
2026-06-10 16:34:33
13
perpetualclotheset
꧁𝔾𝕪𝕝~𝕝𝕪𝕜~𝕡𝕖𝕥𝕦𝕒𝕝ೄྀ꧂ :
He no check on me no mean say he no love me ooo omg 😎
2026-06-11 11:50:23
2
ademide2277
💔JUST 💕🙌🌸 ME 💔🥀 :
Me self no love again 🥺🥺
2026-06-10 18:42:16
13
ejire2002
TAYELOLU ❤️🫂 :
I no just get my self since yesterday
2026-06-10 15:31:12
5
eniola4775
ENYORA :
since 2month now the werey massage me i block am😂
2026-06-11 19:30:19
2
ayettymama7449
ayettymama7449 :
he want me to call him first and it won't happen 😔😔😔😔
2026-06-11 15:07:32
5
chpmercy67
CHP MERCY 🩺💉💊🩺🧑‍⚕️ :
I'm not going to text him nonchalant for nonchalant I no send😂
2026-06-11 08:24:25
15
sheisgold17
Gold❤️🌸🛍️ :
Omo
2026-06-12 19:03:47
1
gennygee5
Generosa 💎💎💎 :
I can’t relate for the first time 🥺
2026-06-11 19:02:36
4
anjolaoluwaolamide
..🌸 :
1 month counting 💔
2026-06-12 16:18:56
3
maamarikeade3
Mammy Arike Ade ❤️🥰💕 :
Nah so we take break up oo
2026-06-11 15:19:13
2
shipearlmultibiz
Perfum vendor in Ijb Ilese/sag :
The relationship don break be that 😅
2026-06-12 05:25:41
2
petzon_junior
Olayemi ✪ :
I Dey hustle for my life ni o, I no fit stay for dm of person wey fit leave me anytime 😂😂
2026-06-11 16:24:58
4
adetutu1302
Adetutu1302🫧💜 :
So make I no sleep because of love abi ehh baby
2026-06-12 06:07:26
3
boluwatifejustbegrateful
💭🀄️ :
Since last week Friday omorr 😂
2026-06-12 14:16:15
3
huldah2121
Huldah :
Since four days now
2026-06-11 14:53:41
2
dorag009
Mhiz Dora👗🛍️ :
Since last week Saturday still counting
2026-06-12 16:32:14
1
princess.mimi338
🍀September 29🍀 :
I can’t say anything
2026-06-10 18:51:14
1
To see more videos from user @just_mecho, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About