@benny.hype.priest4: This my sister wahala eeh 😹😹💔#prankvideos #viral #views #trendingnow #fyp

Benny hype Priest
Benny hype Priest
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 10 June 2026 06:00:55 GMT
104157
11852
155
101

Music

Download

Comments

babajeje7207002731
Ezekiel :
guuyy this ur settings nor clear forget prank 😡
2026-06-11 10:34:09
160
benny.hype.priest4
Benny hype Priest :
If your watching from ph gather here let’s be friends 🤲😩
2026-06-10 14:31:23
202
meekylove65
meekylove💜 :
see as I calm down dey read dey read the chat 😅😂
2026-06-11 14:05:54
1
mastergee054
Singapore :
lol 😂 my sis don try this to me shaa 😂 Na once I forward am to my sweet mom 😂
2026-06-10 12:58:30
475
sweetella414
~~princess Ella🥀💦🥹💕 :
Na me be the sis guys 🥹😹
2026-06-10 16:58:33
112
christianonuorah1
christianonuorah20 :
but bro that text dey irritate me, even tho na cruise 🥲
2026-06-10 19:05:36
52
user114503658061
Babe miracle 😘❤️💋 :
na so e dey start oo
2026-06-10 17:13:26
23
ely.rage
Ely RageLive :
Me wey dey snub my sis DM 😂 Wetin me and the werey wan talk
2026-06-11 11:27:14
10
danultimategrace
Ultimate Grace :
Me as the senior brother
2026-06-11 16:34:24
11
stardorcbabe1
Dora's lw :
Wetin you think go there ?
2026-06-10 13:39:56
19
winifred655
𝒲𝒾𝓃𝒾𝒻𝓇𝑒𝒹 ❄️✨ :
Abeg watin Hapumaka mean
2026-06-10 18:10:57
26
hillary38255
Hillary :
Some content no be content ohh 😂😂
2026-06-11 15:44:32
5
callmedumebi1
Chidumebi :
and na BENJAMIN
2026-06-10 17:34:17
0
bigsmoke09826
Big smoke :
bro u dey type fast ooo
2026-06-11 12:56:01
0
hishumble1
Hum💥BLE🥶 :
u just dey vex mi
2026-06-11 11:40:36
0
she_is_enz
Lil Ennie💕💫 :
mutuals
2026-06-10 06:44:31
6
amg.legacy40
👹✅𝒜𝑀𝒢𝐿𝐸𝒢𝒜𝒳𝒴 🧃🎃 :
Wait ohhh u get 949 messages u no reply eiiiiiii😂
2026-06-10 14:22:08
24
nobody_fav77
Nobody_fav🙂‍↔️ :
She's my name sake 🥰
2026-06-10 12:27:24
5
dammydrake8
dammydrake8 :
Me wey no dey even reply my sister 😩
2026-06-11 18:26:38
3
verified281670
verified panda :
I just dey waste my data for useless things
2026-06-11 13:50:24
3
realbeller089
฿ɆⱠⱠɆⱤ :
I love this your format 😁
2026-06-10 20:33:02
4
symplysandra83
Just sandra❤️💕🦋🍭30BG :
Even if na cruise omo this is not nice abeg
2026-06-11 10:29:12
3
To see more videos from user @benny.hype.priest4, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About