check their prices before, you start talking rubbish.
2026-06-10 09:31:23
71
BIG KU$H :
only u know how much is that lexus u no go talk
2026-07-01 05:52:23
0
Chiboy Lyon ✪ :
Oga sharap, no dey make noise
2026-06-11 15:03:28
7
SHIPMENT :
U Dey talk ooo, that Lexus cost pass that Benz o
2026-06-12 11:56:48
5
The great Atata 1 :
Bro where your sense dey, that mercedes na 45m and that Rx na 75m Fsport, Call your dealer and confirm it
2026-06-12 19:36:45
6
bigger bag 👜€10. :
oga Lexus or nothing
2026-06-10 13:51:34
8
CHINEDU🧃☦️🎌 :
That gle na less for were that Lexus Dey
2026-06-11 18:27:51
2
𝙀𝙈𝙈𝘼𝙉𝙐𝙀𝙇 :
ME WEY DEY DRIVE THE BENZ I COMPLAIN??, OGA ABEG REST🫵
2026-06-11 13:14:14
8
Gabriel Ukoha :
that lexus na na 6plug and that benz na 4 plug en go dust that benz wetin no good for express
2026-06-10 16:47:39
5
Agu :
is like you don't no the lexus price dey play
2026-06-10 19:57:01
9
🖤✝️CO_M_RADE✝️🖤 :
na FSPORT oo 💔😂😂
2026-06-26 19:54:23
0
ebisco :
[Sticker] This one no concern me,l dey busy dey write breakup letter to someone,
How them dey spell "Fallstraight"???
As in "You Fallstraight my life"🤦🏽♂️
2026-07-01 10:50:06
0
Abnice3o5 :
If you get sense you go understand 💯
2026-06-30 16:20:27
1
PRAIZ NATION :
but you believe say that corola man fit guide pass that Benz man 😊
2026-06-12 20:06:38
0
Rebecca Nadine Adelberg :
The Benz guy is just humble and doesn’t have time for all that. I’d do the same
2026-06-12 11:55:26
2
SW.Engr. RaXX :
On top motor wey dey give wahala.
2026-06-11 19:32:14
0
🤬VERIFIED_GP🤬 :
Poor man and advice 😪💔
2026-06-26 13:32:24
3
God Over All ✅💸💯 :
na sense be the biggest thing for life oo if you look well the Lexus is almost close to where there won't be delay and if they should go back it's a big delay so it's just sense Kudos to the Benz driver 🥂💯
2026-06-12 11:42:00
1
MAR-V :
you no if see bmw x6m for this kind settings🔥👑
2026-06-12 20:52:28
0
Emergent 💨 :
People dey drive their car you sit down dey worry yourself
2026-06-16 22:51:49
5
To see more videos from user @portharcourtcarguy_, please go to the Tikwm
homepage.