Landlord nor dey Benin again 🤦♂️🤦♂️😂😂 everywhere landlady
2026-06-11 21:21:26
491
Max Moghel :
Na me this fight affect pass 😩😩 I dey both side, so once delta trow give benin I dey partake and when Benin return the battle to delta state he still touch me. Abeg Mona stop headache dey worry me
2026-06-14 18:35:36
1
Zina :
This trend don de turn another thing 😭😂😂but delta oyeeeeeee .. ika oyeeee
2026-06-11 17:14:33
342
Austin powerful :
any sides way you from in Delta State believe god blessings we locate you
2026-06-11 16:27:46
260
Julius zino :
I trust Delta state women one love to my tribe💓💓💓
2026-06-11 08:07:28
126
tessy BTC :
omo that story na lie i be delta gal born in Benin city one thing about Benin women they're add working most of d hux na dem build am dey self
2026-06-12 11:02:06
36
June 17th❤️♊🌈 :
end of shade's 😂😂😂😂 una don win
2026-06-13 08:23:05
25
Tessy black123 :
Owner win abeg 😂😂😂 delta oye 🙌🙌🙌🙌
2026-06-11 12:45:22
27
Sulaiman Titilope :
🤣🤣🤣🤣i beg who go shade delta people,una don find wahala🤣
2026-06-13 06:25:30
6
Jennifer nelson :
my people wadoooooo nice one, osege
2026-06-14 16:26:24
1
mcee_hairsstylist :
Challenge close 😂😂😂
2026-06-12 10:32:22
5
Harrizonal Ogbue :
my brother me I da think this matter since oo fear nor let me talk.
2026-06-14 08:49:04
2
BB21 :
Oniovo day calm down oh we need peace
2026-06-13 22:02:35
1
sparro620 :
God bless these young women, they are hitting the nails directly into their head...
2026-06-11 15:57:24
5
Ms. Winner🫧🤎 :
Dancing from this end🥰
2026-06-11 20:38:24
7
Vivian 💕😘 :
He for pain me if Ano be delta born o
2026-06-12 09:27:11
6
Prince phazza 01 :
urhobo wadoo 🥰
2026-06-11 10:14:04
7
🦋🎀𝕋𝕚𝕟𝕒𝕃𝕖𝕠 Aug 2nd🎂💵 :
Delta dey win Benin oh😂😂😂😂
Delta to the World🥰🥰🥰🥰
2026-06-11 06:10:04
16
To see more videos from user @princesspounds6, please go to the Tikwm
homepage.