ah and for your mind now u go dey reason am say de gel break your heart my bro hmm life no be so oo,
na weapon to fight for your goals and live successive life she give u oo better thanks and also narrate the testimony to her hearing when you finally fought and succeed ✨️🙌 with the weapon she gave u.
2026-06-10 21:36:22
2
Emmy paid :
as a young boy wey dey come up u gats day prepared for all this things
2026-06-10 20:24:24
1
Lefty paid 👿💀 :
Omo wetin my eyes don see eh my mouth no fit talk am 😭💔
2026-06-13 10:07:25
0
lekzybtc☠️👹 :
just keep grinding make your next congrats 👏 make her wish to come back to you brh
2026-06-11 12:43:38
0
Akilapa80 :
haffa bro if u get work focus on it lock up
very soon u will see babe way better pass her
2026-06-11 06:34:09
0
༒𓆩 德文 𝕱𝕮 痛み ༒ :
be lekan , we are in still boat ,
I chop mine today 😂😳
2026-06-10 21:08:47
0
Ay ODDY :
omo 😭
2026-06-10 20:32:13
0
special_0417 :
Brr…..nah normal thing girl go whine you,nah you no go look there….life goes on ejeh 🥺….shey e mi but no show love ❤️anymore
2026-06-10 21:13:19
1
NEVER DROP A NAME 𝙏𝙄𝙉𝙊 :
me wey go send you question mark make u explain again before I write ok
2026-06-10 21:26:39
0
omoalfasunnykiss12 :
Your babe we brank your heart ❤️but your friend won’t leave you
2026-06-10 21:27:14
0
ᵀᴴᴱ ᶜᵁᵀᴱ ᴱᵂᴬ 🫂❤️🥰 :
So sorry bro
2026-06-10 21:22:46
0
elehibiri precious :
omo heartbroken
2026-06-10 19:58:36
0
Ølami Plenty :
that's what am also facing here
2026-06-10 20:39:19
0
😊lNI..🌹 :
But I like as the girl go straight and not just deceiving laken
2026-06-10 20:32:22
0
BOBBY CASH💀 :
E chock
2026-06-10 17:30:55
0
Kenny stitches 🪡🧵🧷 :
so sorry that is life
2026-06-12 10:18:03
0
ᵀᴴᴱ ᶜᵁᵀᴱ ᴱᵂᴬ 🫂❤️🥰 :
Nah wetin our gender do be that dey always forget the old shoe wey carry dem go buy new nah so life be so sorry bro as e dey happen for our gender naso he dey happen for your gender me seff just dey recover
2026-06-10 21:25:33
0
lekzybtc☠️👹 :
omo na once I see my name oh (lekan)
2026-06-11 12:42:43
0
pretty precious :
Ajeh
2026-06-10 23:29:18
1
ØLLY :
this one shocked me
you are a sweet boy and loyal but he did not have money 😭💔
2026-06-11 11:55:50
0
SHEDY RICHIE 😎 :
Omoh 💔😢😢
2026-06-11 12:20:14
0
Omolade Femi :
Follow back
2026-06-14 14:40:20
0
Emmy don :
follow for follow back
2026-06-12 10:49:16
0
dellvenom :
😞😞😞
2026-06-11 07:25:38
0
To see more videos from user @godswillgnf, please go to the Tikwm
homepage.