@tega_otf: Wetin delsu do this guy no good oh😂💔#delsu fyp

ØTF 🌊
ØTF 🌊
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 10 June 2026 22:23:14 GMT
40353
4399
116
743

Music

Download

Comments

1maverick4
Maverick :
The glow up go be blast 👏
2026-06-12 17:02:34
410
oluwaseyi_96
OLUWASEYI 🍁🍁 :
Pesin dey try survive Ona dey video am 😂😂😂
2026-06-11 20:53:15
500
wrlld
21🗡️ :
Why record him ?? Let the kid be fgs
2026-06-12 22:18:30
4
campus.with.anointed
campus with Anointed :
Make I nor Dey one day Una go video me o
2026-06-12 18:28:31
71
soi___tk
SOI___TK :
someone is eating, you are taking a video of the person. na wa o
2026-06-13 00:14:38
10
shimmers_aesthetics
ClusterLash & Henna abk / ugh :
This thing u just did is not funny .. person dey think him life u dey video am
2026-06-12 16:18:14
76
pros.pa
𝓟𝓡𝓞𝓢𝓟𝓐 :
Eyaaa fresher caught unfresh😂😂
2026-06-12 21:16:29
9
andrew_kane24
Andrew :
before 300lv the boy go collect one GLE...Amen💯
2026-06-12 20:25:16
50
ifechukwude_0.0
ENGLISH BOY :
Person wen go buy GLE in time to come
2026-06-12 21:54:50
20
iam__savage0
Slime🦅🐍 :
Na from here you go begin hate school 😂
2026-06-11 22:10:28
60
raymond23joy
Raymond Joy :
his trying and I pray God protect and gives him strength
2026-06-12 16:40:40
23
vwegba090
▫️ :
Why you video my course mate na 😂😂
2026-06-12 09:13:20
36
anniporch1
anniporch0 :
Why you go video person nah e no sharp nah guy
2026-06-12 21:28:48
5
uchechukwupreciou71
Precious💕 :
Please you guys should stop taking unaware videos of people please.
2026-06-12 22:02:17
2
ghkhfvb
Nelly :
what is funny here now.mtcheww person no fit chop in peace
2026-06-12 21:19:57
2
campus.with.anointed
campus with Anointed :
And I be see the boy o 😂😂
2026-06-12 18:29:04
1
littlelioness01
littlelioness❤️ :
Na fresher...Delsu don dey show am shege small small
2026-06-11 21:04:40
22
rockstarelvis6
ROCKSTAR ElVIS😇✅🌟💫 :
he even see money buy fanta and eggroll
2026-06-12 16:22:33
7
jenni.fine
Jenni.fine🦋 :
Egg roll and fanta, life saver that year😭😭😭😭😭
2026-06-12 17:12:32
7
realjoedes_empire
ABRAKA THRIFT VENDOR :
I nor Dey trust people Wey Dey seatdown under this tree😂😂
2026-06-12 14:30:35
13
dfwnkem
fave🥰 :
Na fresher 😂😂😂😂
2026-06-12 14:47:18
6
lordrich0001
LDR_01😎 :
oh nooo😂.. even to chop for public na risk😂😂
2026-06-12 13:39:46
6
ifynwafriday
ÏfëömÄ 💝💍🧸 :
Nor be him go rush enter school
2026-06-12 17:03:52
2
To see more videos from user @tega_otf, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About