@richeefx0: The rest na una know who go bless una 😂💔#fyppppppppppppppppppppppp #fyp #viral #nigeriapoliceforce #relatable @~CJ🪫 @ARTY😈SOJA🪖 @SOG Cruise 😇
Small 50k wey dem add for wuna grumble na hin make you come here Dey misbehave. By the way Godbless the [Gentlemen] of the naf even the birds are jealous 😏
2026-06-18 21:19:06
1
king Fahad -turban :
make dem fly meet baba God for their blessings 😁😂
2026-06-17 21:53:50
2
NOMZA 🕷️ :
you forget to bless those birds 😂😁
2026-06-15 07:02:49
2
Bad.Person.07 :
Wetin cause u and air boys beef make I settle una 😂😂😂
2026-06-11 12:16:35
3
womanpolice5 :
The gallant ones Abi e clear😅😂😂
2026-06-15 21:37:04
1
To see more videos from user @richeefx0, please go to the Tikwm
homepage.