@emmysleem1: Make i first advise u😂

Emmysleem
Emmysleem
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 11 June 2026 14:32:10 GMT
39477
6009
139
470

Music

Download

Comments

snoopy_fundz0
snoopy_fundz0 :
dem no dey talk
2026-07-15 19:36:24
0
beckeyley92
dat_gurl_beca🤗💕 :
i came early oo come give me minie minie chinchin and yoghurt
2026-06-11 14:35:28
38
youngnation231
young :
omo na that stage I de oo ,,money wey I use buy standing AC,,I for invest am for my business oo and which my girlfriend told me not to buy it ,,and now problem don enter ,,I no get option than to sell that AC wey I buy 1.3
2026-06-11 15:31:57
12
olanation357
OLA NATION 👿💼 :
If I buy gold I go still sell am ooo😂😂😂
2026-06-13 13:26:02
13
mhizunique
Ember 🏵️ :
all dem Emma 😒 especially my younger brother 😂
2026-06-14 10:47:02
1
inevermind5
Never mind :
Ajeh I don sell my third android 😩nah 2 remain and my iPhone 😂😭
2026-06-11 15:12:37
1
okorie_zion_gift
Z✝️ON 👸 :
I don Dey see 4weeks zealot for sale 🤦🏾😂😂
2026-06-15 15:36:19
1
favzzy89
favzzy 😊🥰 :
I swear oo😏
2026-06-11 16:15:12
0
emynuel357
🌴Emy Fundz🌴 :
na why I want buy Lamboooo 😎😹
2026-06-12 10:06:05
1
olalekanoluw
Just a boy ♂️☠️ :
No be lie 😂😂 guyyyy
2026-06-14 12:36:27
0
mirable169
Mirãblë løve :
I swear oo 😂😂
2026-06-11 15:42:26
0
odunsy15
Dimple💖G___url💋💝💋 :
Is d caprison for me 😂😂
2026-06-11 15:17:31
0
officialridex
Slim junior10 :
A word is enough for the wise. 😂
2026-06-14 08:30:56
0
prettywendy208
𝐖𝐞𝐧𝐝𝐲 𝐀𝐫𝐭𝐢𝐬𝐭𝐫𝐲 💅 :
Golden morn 😩
2026-06-12 23:51:26
0
emekamustshine_1
EMEKA🎎🎌 :
All na still investment 😂
2026-06-13 18:09:36
0
thelmacharles52
Kïm oprah🌹💌 :
I fit still buy you make I know later sell am sha😂
2026-06-13 18:42:29
2
ferztom
ferztom💦✌️ :
me too😅
2026-06-11 14:44:51
1
user610259408621318
damsel. Chigekwu :
Abeg l dey hungry please
2026-06-11 14:38:49
0
pretty.olivia25
🎊August 16 🎂 :
Give me Capri-sun now 😭🤲🧎🏼‍♀️
2026-06-12 19:57:47
0
To see more videos from user @emmysleem1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About