I love living alone oooo with 2 power banks. Eat,watch movies,sleep and dance with my mp on louder
2026-06-14 15:43:07
5
Ī äm Vïçky☺️😘 :
some of us wey get roommate still dey live like person wey dey alone, talking from experience o
2026-06-12 15:57:41
278
precious baby :
with all those disadvantages I still prefer to live alone
2026-06-12 13:49:30
111
CiTy BoY ExPre$$ :
Ajeh
Disadvantage and advantage dey sha
2026-06-11 18:15:04
141
𝕀𝕋𝔼𝕊𝕀𝕎𝔸𝕁𝕌☦️ :
Una no Dey graduate? I never get admission when I don Dey watch una content now I don Dey 300lvl😑
2026-06-12 19:02:48
111
Daniel💙 :
you and soapy go turn bestie 😂
2026-06-13 08:45:44
25
𝐄𝐌𝐙𝐘 𝐃𝐄 𝐇𝐔𝐒𝐒𝐋𝐀♓🌊 :
If ur sub finish and u need hotspot to buy data omo 😂😂😂
2026-06-14 11:17:01
1
last girl ❣️ :
🤣🤣 E no easy but peace of mind 101%
2026-06-13 05:03:51
12
Pearl🎀🦋💙🌺 :
I no dea sick for night
I no need friend
my food stuff no fit finish
my power bank no fit off, like all? never!
my gas no fit finish for night, e Go don gv me signs to refill
2026-06-13 10:23:04
17
faith 🫀🇳🇬 :
phone 2%
power bank off
and no light 😭😭😭
2026-06-12 18:57:44
10
soft.toria🌷🎀 :
I have a roommate and I still have all this disadvantages 😂
2026-06-13 08:11:40
5
MORBIUS 😈☠️😈 :
Na lie 🤥🤥 leaving alone is the best peaceful no disturbance
I have been staying alone since 100 lvl n I love it
2026-06-12 13:07:48
14
Your girl Destiny. :
Roommates never do you shege. I like as I dey my own house. Peace of mind.
2026-06-13 15:58:36
8
Ben Ni :
praise and Daniel [if I'm not mistaken 😁]came to your school 😳😳
2026-06-11 17:50:52
3
Temi Creative :
the advantage is much better
2026-06-13 16:59:32
3
Vicky :
omo fall sick for night
ur own don really finish
2026-06-13 19:29:12
1
~cabasa~001 :
rubbish
nothing sweet pass to dey stay alone
2026-06-12 18:23:35
6
thé sãnçhöø ôf fûtõ😎 :
Omo brr e better o.. I like M like that
2026-06-12 10:30:08
9
cherry 🍒🥰 :
living alone as a university student, I highly recommend oo
2026-06-12 12:32:39
9
Tedi🧸🤡 :
My room mate no Dey help
2026-06-12 20:17:39
18
Queen Gold 06 :
Nah that light own I Dey so 😭💔, my power bank don off. Phone low , gen don spoil 😭💔and I broke join 😭💔
2026-06-12 14:34:13
19
BIG BABYFRESH MESO🎀 :
I de enjoy my own ooooook
I no need roommate wahala😂
Nothing concern me with loneliness 😂
I get better mp 😂😂 In fact 24 hours is too short for me each day
2026-06-12 21:54:20
6
promise :
that's why I bought a solar light and fan for him oo he can use it to charge phone too
2026-06-11 19:22:25
28
To see more videos from user @marvey.01, please go to the Tikwm
homepage.