@mc_megabyte: 😂😂😂😂😂 #nakademus #fyppppppppppppppppppppppp #comedy

NAKADEMUS 🌚
NAKADEMUS 🌚
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 12 June 2026 09:29:19 GMT
156746
17943
810
3508

Music

Download

Comments

adufemi6
oluwaseunfunmi :
if you give my daughter food at 6:30pm she'll ask me, mummy are we still going to eat at night 😂
2026-06-13 07:14:14
200
damilare4422
oluwadamilare :
if i chop for 9:00pm i go keep fufu wey i go chop by 12:00 am
2026-06-12 18:38:45
322
bayonation001
B.NATION :
6pm na afternoon food ooo, unless I go look for food at the mid night ni oo
2026-06-13 17:12:09
1
httpswa.memessageue6zxt0
B’ssignature scent/badore ajah :
I Dey cook rice like this self 😂😂
2026-06-12 21:21:58
106
big_mashal7
TOBY MARSHAL ✌️ :
If ah chop by 6pm my sleep no fit go well Naso ah go dey dream rubbish dream 😂
2026-06-12 16:59:06
165
mamalet_11
🌹🌷MAMALET ♓💙🌙 ✨ :
Na 2am I dey always crave bread and Groundnut. Make I sleep empty stomach make Olúwa ẹ gba ojú orun dé ojú ikú 😩😩
2026-06-13 11:03:25
30
boishina
Shina🤤 :
i don wake up 2:30 AM start cooking rice and beans..... but I get stew tho😂😂😂
2026-06-12 17:28:43
57
oga_adio
OGA_ADIO THE TILER :
if I chop by 8pm I will eat again by 11pm
2026-06-13 14:10:44
8
bolu_watife39
Boluwatife ❤️ :
Aaaaakkkkk least
2026-06-12 16:15:08
34
adunorastore
ADUNORA STORE IN MOWE :
But me Dey eat dinner by 5:30pm 😂
2026-06-13 08:37:54
11
sisimide01
sisimide :
me wey dey eat eba for midnight
2026-06-12 10:08:23
37
tee_gold100
Teegold :
I too like food onje ti ba aye otami je 🤣
2026-06-13 06:44:29
10
dupsy0199
dupsy321 :
yes oooo
2026-06-13 15:27:29
1
debbies_closets
Debbymahmah :
Washere. I eat my eba 1am 2am nothing concern me and flat tummy 🙄
2026-06-12 11:49:07
13
.meenah1
Meenah :
This was me before that man give me belle😂😂 after 7pm I no Dey chop again 😂😂😂
2026-06-13 04:58:34
1
callmeashake__
Ashake_bby😻🩷 :
Emi te ba ni 3am ooo😂😂😂
2026-06-13 14:37:04
0
asakeopy
asakeopy :
I'm on this table
2026-06-13 09:26:50
0
rheadhorhxchange
🌟✨*~ĞràcêBòyRhéàdhòrhx🧌🥷 :
I swear I dey wake midnight cook noodles 😂😭🤲
2026-06-13 13:45:49
1
oritokeempire02
oritokeempire02 :
Me wey cook yam ni 1 o clock
2026-06-12 19:03:28
13
ololade20220
MUMMZY AMEEROH WA HADEEZAH💃💯 :
Even if I ate at 7pm ,nah still lunch 😏
2026-06-12 19:51:47
38
blackskinboy1
Black Skin Boy :
Aktleast 1:30 loro. Aktmost nko? 4:00 AM?
2026-06-12 10:05:44
7
genius_rae
genius_rae :
Eating pass 1:37am right now 😂
2026-06-13 00:37:48
32
ms.crownnn
ms.crownnn :
My grandma said 4/5pm ni ounje ale😭😂 I don convince am tire😂
2026-06-12 17:02:39
20
gbe_misola1
🧸🎀👍Õyìñ🤡😘. :
na why my belle no go down
2026-06-12 17:24:10
8
antisociallysocial_kid01
Dangote :
that one only apply to nepo babies, sometimes 11pm I never know wetin I go chop sef 🤣
2026-06-12 14:50:13
5
To see more videos from user @mc_megabyte, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About