@alvinfanpage11: #alvin💜🌹 #xyzcba #2k26

Alvin 💜🌹
Alvin 💜🌹
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 12 June 2026 09:53:54 GMT
12424
2537
104
176

Music

Download

Comments

dkjxsqfknb
dkjxsqfknb :
I still Dey chase my shadow 😂
2026-06-12 13:29:58
25
user81801957848271
Angela :
this world is turning into something else likkk
2026-06-13 19:01:05
6
ogechiamanda800
just 😛Amanda :
me na shadow ,i wonder y d shadow was following me
2026-06-18 15:55:28
1
preshy7233
July 14🌺🌺🌹 :
wait o!nah two TikTok accounts u get?
2026-06-12 12:50:15
7
obianammachiedoz4
Stephy bby❤️❤️❤️ :
Me wey just turn 13 on sunday, I no dey find love o na how to burn my papa wifi for early morning😂😂😂😂😂
2026-06-12 21:14:37
8
toriadc08
✨Toria dc💫✨ :
likeeeeee ehn nd the funny thing is to I'll now l can't still figure out why it"s like dat😂😂
2026-06-12 11:44:31
2
meliana1640
meliana💖🫠 :
Omo me sef Don dey surprise for this generation
2026-06-15 13:24:55
3
sk_veginash
Mhiz Vêg 🌺 :
u be my mentor I swear
2026-06-14 20:53:37
2
ashirulawal380
Ada Mary :
azine ee 🥰🥰 am always seeing you on my fyp, do one video for me please 🙏
2026-06-18 14:16:30
0
littelshanty
💮☘lïttlë shãñty💮☘ :
likeeeee eh up till now i cant still understand why
2026-06-12 18:25:38
1
ogechifavour8467
favour 🔥🔥🥰 :
I swear I no know wetin they dey think 🤣🤣
2026-06-12 16:14:40
2
fxbackupacc
🎀june 10th🎀 :
I swr😂
2026-06-12 12:46:32
1
udochpuv4kj
Chi dï mmæ 💞 :
I swear I still dey cook with Sand
2026-06-12 16:23:21
1
starsofthegame2.0
Eli Gaming :
I still dey sing make rain go away
2026-06-12 16:04:48
1
juli.beauty70
Juli beauty :
A swear
2026-06-12 12:33:20
1
godsmercy124
ʜ ᴀ ɴ ɴ ᴀ ʜ 🫥 :
life don spoil pass all those ones my fellow old school guy
2026-06-17 21:27:17
1
user7519273867260
crîmsøm qûèèñ :
u dey wine
2026-06-16 23:28:18
0
peaceisaiah670
Brightstar⭐04 :
my small cousin gets truth love
2026-06-17 07:49:56
0
kindadanny100
PrettyElla@love :
😂I swear
2026-06-12 14:18:40
1
adankpumeglobal
♐💵💲ADA NKPUME 💲💲 ☠️💯😎 :
aswr when I was 13 I used to put rice in my tight hands , put it in a bucket of water, bring it out and check the ones that didn't get wet🤣🤣
2026-06-12 16:01:18
2
lawallqxinl
Mahmeh.com :
sorry
2026-06-12 10:04:16
0
urgurlella23
🤪CALL ME ELLA🤪 :
first to like
2026-06-12 09:56:51
2
zara.tine6
Zara tine :
you no be 12
2026-06-12 12:38:41
1
michekwr5xp
MISHEL🖤 :
I swrrrr I still dey check moon for nite whn I comot
2026-06-12 16:57:14
1
marianni.love
🎀🤭~MÃRÏÂNNÎ LØVÊ~🤭🎀 :
I was wondering why my shadow is following me 😂
2026-06-12 16:23:15
3
To see more videos from user @alvinfanpage11, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About