But wait first oo, if we check this thing ehhh, this relationship stuff no balance oo, cause it’s one gaining and the other loosing. Omo e worry mind .
2026-06-13 04:36:27
1661
Chocolate :
I Dey find water boy Abeg 😂😳
2026-06-12 20:10:07
1263
RODDY RICHIE 🇺🇸 :
Not even joke fr am big blessing 💙😏
2026-06-12 17:32:58
615
🐲$@MRI$hI£🌳 :
Today is my birthday guys
2026-06-13 01:02:57
252
FIND GOD :
I be water boy but i no sabi swim
2026-06-12 23:40:47
672
Olamide :
Papi water
2026-06-12 19:35:19
364
Adras Vibe 🎖️ :
I be water boy o
2026-06-14 04:11:28
14
PÃTTÉRÑ :
allow person download na
2026-06-12 20:25:52
33
Benjazzy🌹🖤🦅 :
Am a Water Boy 😂😂
2026-06-13 23:39:20
66
RN🩺 NUELLA🤍🌼 :
I dey find water boy like this oo😂
2026-06-14 20:24:25
9
¥oungbo$$🧃 :
My preeq de bring blessings 🙂
2026-06-13 14:26:05
34
Amuluonyenaego Jr :
Gehgeh abeg 😹😹😹
2026-06-12 21:35:59
6
Sagi 👽 :
Call me Aqua Man 😏😂
2026-06-13 06:28:17
24
LAVISH🥷 :
dem don stop this format self 😂
2026-06-13 08:55:11
9
USMAN 🇳🇬 :
I want new iPhone
2026-06-13 06:29:36
27
To see more videos from user @iam_miracle_04, please go to the Tikwm
homepage.