My own don expire already na Monday landlord wan serve paper na 100k oh and na 75k I get now just hope I complete am before Monday may God see me through oh
2026-06-13 09:38:36
11
I AM SAGE🥀 :
My own na till April next year 😅 715k
2026-06-13 13:35:45
5
Juile leach family 🔥 :
Mine 900k I don die 😂
2026-06-13 17:47:43
0
SOLOMON🧃🤍 :
400k🤧
2026-06-13 17:11:12
0
opeyemi :
House rent 550 I get 5k e remain 545,
2026-06-13 22:07:55
1
HLux 💦 📿 :
I Dey television ooh ..if e get receipt 😁
2026-06-13 22:32:04
1
DC🪖🇸🇬 :
Me 500k
2026-06-13 21:40:52
2
𝐉𝐎𝐒𝐒𝐈𝐄⭐️ :
Expensive home
2026-06-13 18:40:37
1
CHIMARAOKE 🦅❤️ :
I just finished downloading forex.. Abeg where una Dey press to get the 1 million?
2026-06-13 16:21:07
5
user98909861282 :
Any house I can’t see money to pay rent I will borrow money to relocate asap
2026-06-13 14:32:27
2
D a N i E l :
My own na 800k Omo 😂😂😂😂
2026-06-13 18:41:03
3
Gèn tlé :
I swear Guy 😂
2026-06-12 11:09:21
3
Swaggukush💯 :
Nah 15th this month landlord give me I gat pay 😭 omo I just down
2026-06-13 18:29:45
2
thestranger406 :
Guy I just Dey wake no spoil my mood 💔😓
2026-06-13 16:11:00
1
To see more videos from user @official_laughter5, please go to the Tikwm
homepage.