Make Una follow this guy,he da talk real matter most time❤️
2026-06-12 17:03:38
5
🦉 :
Who come buy you phone 😂
2026-06-12 21:45:16
0
Jimin Bts :
real mater bros
I too like your advice 😔
2026-06-12 19:05:42
2
Rhamzy :
no be meme oh
2026-06-12 11:00:01
7
Yinka🧃 :
Mona put me on abeg ejoor naw🤧
2026-06-12 20:45:13
2
Emiks Henry :
Make una put me on
2026-06-12 17:39:20
2
𝐵𝑅𝐼𝒜𝒩 🀅 :
I swear bro 🥺
2026-06-12 10:44:18
2
6!x👨🏾💻Ⓜ️ :
I sha don text you
2026-06-12 21:24:20
0
NOYOSAYI :
Abeg this time to hard to the make m yourself abeg may person put me on again
2026-06-12 20:36:56
0
ẼXÇÊŁ LØŴĶĚŶ…… :) :
Use sporty put yourself on na sporty make me see my first 1m
2026-06-12 21:05:02
0
5ive :
Broooo
2026-06-12 16:08:15
0
Ġηƒ 𝓛𝓮𝓸 :
I swear my bro, e no get who I no famz just to learn that celeb work, nobody wan teach me , omo na so I vex say 2026 I must do am regardless, I buy account dey fire, my first pay come for April oo , now I don dey bounce back by myself oo, no dull yourself , and me sef no fit put anybody on, make them find their way too
2026-06-12 21:30:11
0
Biggest Cc 🦁🐍 :
just dey add work for celeb matter e must occur
2026-06-12 17:36:57
0
🍁𝙿𝚛𝚒𝚗𝚣🦍 :
I swr my first 1M at 16yrs na me do am myself ajeh but nobody wan still put me on
2026-06-12 20:56:50
0
M M🪩 :
Na this stage I dey now and I go run e go work
2026-06-12 21:24:40
0
🗽~Eazi~Water~🌊 :
Who wan be help you make your first 50k before try de think before you start video bro
2026-06-12 12:49:18
0
🧃ZOOMED🏄🏿♂️🪫 :
😂😂😂
2026-06-12 15:07:13
0
9.9.9 :
❤️❤️❤️
2026-06-12 13:02:14
0
To see more videos from user @mrmentor001, please go to the Tikwm
homepage.