Don worry, you’ll think he’s saying that with a lefty mouth but trust me girls love men that doesn’t care in fact they love it when you don’t pick their call frequently
2026-07-19 09:58:11
18
bliszman :
Baba life no get format . I no dey reason girls matter , buh life still dey show me shege banza
2026-07-18 23:01:13
2
yemi Ade :
oga rest
2026-06-13 15:32:29
13
jayvybz :
I do not disagree... But what if you have tried life alone and no progress, is it not best to try life the other way round?...
2026-06-13 22:01:29
21
locsbypedro :
Piun piun love 😂
2026-06-13 04:33:40
30
Dre :
Exactly kind of life I am living, them dey alway see me as bad market cos I no get time for long cap
2026-06-13 18:25:12
18
Toyyibtope_96 :
Egbon all these thing wey you dey talk na fact but many niggas are doing complete opposite of what you just said.
2026-07-17 22:57:56
2
♋️ 幸福 :
Omoh bros don face hard breakup b4 😂
2026-07-19 09:38:10
2
Village Boi☮️✌️ :
That's how I do brr, I just dey smile when I came across this video it just be like say nah me you dey follow talk, I no get time for love, I no dey pick call self 😂
2026-06-13 09:41:05
12
Hon.Temitayo :
Na this life I’m living now
2026-06-14 08:24:50
11
Abzan global :
can I double follow you
2026-06-13 06:17:17
7
Mobogs :
Why you con mention bolaji?
2026-06-12 17:25:54
5
Keeja_00 :
Normal level
2026-06-12 13:56:55
5
GRACE OF GOD :
God bless you for me
2026-07-15 14:02:02
4
God'sDelight Rince❤️ :
there's love and it's very beautiful when it's reciprocated
2026-06-13 06:14:29
0
Lone Wolf 🐺 :
I’m doing that so much now, and I have peace I see them coming back when I stop forcing things
2026-06-21 17:09:59
2
BIG LAHNY 🐺 :
may YAHUAH continue to increase your wisdom thank you so much baami 🔥🔥🔥🔥
2026-06-15 14:06:40
4
djxmen3030 :
since I realise this my life has been in a good shape
2026-06-22 10:07:32
2
VDJ SAMZ :
Akwaiy you get???
2026-06-15 11:29:31
1
#BigVikky Baba :
fact ✍️
2026-06-16 19:07:56
1
Omolara Somuyiwa :
ok
keep it up sir
2026-06-15 15:08:14
3
To see more videos from user @ourlifepush, please go to the Tikwm
homepage.