@babeteddy10: As a girl why u go day force ur self for man wey no send u😂. she won Scatta me and my childhood friendship Omo but mama no gree ohh 😂😂💔mama na better friend oh she day advice the Werey she think say na me be better person wey day back her up for the boy she think say I know no say na bacause of boy u con meet me say make we be friends i pity u 😂😭all pending fight can come in too am fullactive😌🙂‍↔️@*꧁☙💍Egypt❦Mother🥹💕ꨄ❧꧂*

🧸Teddy🌚💕
🧸Teddy🌚💕
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 12 June 2026 14:09:35 GMT
231
38
5
3

Music

Download

Comments

empress78560
💔 :
Make una involve me Abeg 😂😂😂
2026-06-12 19:23:12
0
officiql_matoski
ÖFFÎÇÎQL_MÃTÖSKÎ❤️ :
Na now u know 😂😂
2026-06-12 22:45:27
0
To see more videos from user @babeteddy10, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About