@utonna___: A very Motion fishery delicacy….shout out the aboks!!!#naijatiktok🇳🇬🇳🇬🇳🇬 #naijatok #naijafood #funnyvideo #fyp

Motion!!!😐
Motion!!!😐
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 12 June 2026 19:27:57 GMT
177737
13468
689
262

Music

Download

Comments

jesudunke._
Dunke🎀 :
i can never buy anything edible from aboki apart from suya 😭
2026-06-13 17:13:55
886
uzychi
uzychi :
Oga chop no Dey disturb us
2026-06-17 05:05:53
0
miss.petitechioma
$🔝 girl⚡️💸 :
If you see where them Dey make am,you no go chop am again😭😭
2026-06-13 12:23:50
580
k.savage007
K. SAVAGE 👑🥶💦✅ :
Omo if you see where them dey do this fish you go run 😅😅😅
2026-06-13 03:11:43
114
samuelpariz588
Samuel :
If u see where then dey prepare am u no go praise them 😂
2026-06-14 00:54:37
11
nior7.0
DĪMÄ_ÑÏØR :
hope say you enjoy your garri 😂😂
2026-06-13 09:56:18
12
oreoluwamarie7
Oreoluwa Marie :
If you see the oil ehn... guy 😩
2026-06-16 17:13:49
0
nana_line2
nana_line2 :
Hope you get antibiotics closer to you.
2026-06-13 10:42:36
6
gift.lio
Gift Leo ♌ :
White maggi
2026-06-13 08:29:36
0
hope_withspice
Spice🌶️ :
I can never buy this thing jeeezzzzz
2026-06-13 12:04:38
8
just_batman23
️ :
The oil wey dem Dey use fry am don reach 3 yrs for pot
2026-06-13 13:58:31
175
enohbung1
Enohbung 🌸 :
If you know any ghetto area where aboki people stay… try stroll go there,when you see where and how they make it😭😭you go nearly faint
2026-06-13 23:09:38
8
dontfuckweemyaura
Night owl :
If you see how them fry that fish you go shut up 😏
2026-06-14 06:44:05
7
gagochino3
Gago Chino :
that aboki fish fit don reach 2 weeks old ,,better cholera na him you dey call motion
2026-06-13 05:25:13
54
tg_kingsley
𝕂𝕀ℕ𝔾𝕊𝕃𝔼𝕐⸙ :
If u see their preparation spot, u go just use slow motion
2026-06-14 10:06:36
26
ketone651
ketone💕 :
Fish wey be say na crude oil dem take fry am 😂
2026-06-13 13:51:17
5
To see more videos from user @utonna___, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About