@tomiwa6478: Follow and drop Aza for 10k 🎉😎

T_ Money 💵
T_ Money 💵
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 12 June 2026 21:39:01 GMT
181529
15342
281
958

Music

Download

Comments

emma_o42
EMMA :
No try comot that 133k oo🧏‍♀️😂
2026-06-13 12:17:21
215
heisfavor0
FAVOR🧃♠️ :
For tier 2
2026-06-13 10:55:43
42
boiranking08
JUST ME 🥷💔 :
I never collect $k before
2026-06-12 23:58:26
144
mrthug330
MR THUG :
u dey mad 😠 see acc balance ahhhh god when 😳
2026-06-13 08:13:38
54
tomzyymo
Tomiwa (BTC)🤮🤮🌍 :
Your own tomiwa get money oo haa
2026-06-13 18:53:53
18
mia.kyla0
Mia Kyla :
just pray make you no dey that situation 👌
2026-06-13 20:36:23
1
lifeof_yankee
✞︎ 𝑴𝑼𝑰𝒁𓃵 :
I never collect k$ for my life but Alhamdullilah For where I Dey……. We go reach there soon. Make death sha no spoil the plan
2026-06-13 06:21:41
28
sophia45j
Sophia Savannah :
bro do me 3700🥰 make e remain 10,130,000😭😥
2026-06-13 18:11:32
6
hector.linda2
hector.linda2 :
Don’t let them use motivation finish u dem Dey collect money oo just do your things shaa Dey bomb Dey go u can’t be unlucky for the hole 365 days 🥺
2026-06-13 10:00:36
10
goingghost43
GOING GHOST 💚🔫 :
No worries one day u will see this video and start saying story while playing snooker or football 😂
2026-06-13 09:15:35
5
danipella1
DANI PELLA NBA♏️🪖 :
Why the naira small
2026-06-13 14:01:00
0
jenny.fuzzy
DENX ^€ :
why Dem created chatgpt sef😁
2026-06-13 12:53:04
0
ellebrooke1997
Elle broke :
Prayer points dey OPay omo 😭
2026-06-13 09:05:00
9
mubarak4986
M U B A R A K🍁 :
10,000,000 for Opay 🤦‍♂️🤦‍♂️🤦‍♂️🙂‍↔️
2026-06-13 10:02:52
7
ayotomiwa744
ayotomiw🌴 :
Omoh see my name sake with different account balance 💔
2026-06-13 07:44:08
8
therealthug_____
Google judging :
For ordinary 100M 😂
2026-06-13 11:23:47
7
olamoore717
༆꧂Øłå Moore༆꧂ 717 :
No be your fault na 😭 Na God I blame way Never run am for me 😏😒
2026-06-13 10:16:36
0
olatunde.emmanuel8
Emmy🤘🤘☠️👌 :
he go downloaded am
2026-06-13 17:32:24
0
To see more videos from user @tomiwa6478, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About