Everything about the post and the comments is what am going through 🤦🏼♂️💔😞
2026-06-14 23:25:50
11
Dcbankz :
Jah bring back them pay days to your boys 😔
2026-06-18 00:02:38
8
gnf_pestus :
Na why I no fit commot or flex like una
2026-07-17 09:18:40
5
Stunna🚀🎱🪖 :
Omo hand Dey meet me guyyyy🚶♂️🤦♂️
2026-06-17 03:16:33
18
𝙲𝚎𝚎𝚣 :
Who be y’all
2026-06-13 11:00:48
16
👻EMMANUEL👻 :
I come Dey watch TikTok from 12 💔
2026-06-15 07:44:21
23
$ T E V E N :
Hand de meet me Wetin no good. But I still trust God 🙂
2026-06-19 20:42:29
5
Boy Zico 🦹♂️ :
Omo no be small thing I Dey face oh my even my phone no good again oh my poor Xs Max. Feeding don turn war
2026-07-20 17:15:25
1
Gentle lil tex 🥷🥷🥷 :
your drip nah 🔥
2026-06-13 09:25:46
5
Moses :
Na who life never humble go think say life Dey sweet everytime,$150k,$50k,$200k,$20k omo if life one humble you he go humble you well way be say you self no go believe yourself.
2026-06-14 00:14:17
6
𝐃𝐎𝐒𝐇🤠 :
Nbl 😁
2026-06-19 08:44:44
2
NextRated King OT :
Skilo ❤️
2026-06-13 23:53:57
2
️ :
2026-06-15 00:44:20
3
EMERIE𖤍🌪✨️ :
makachi
2026-07-18 14:27:57
1
DY MOLLY :
omor just omor 💔💔
2026-07-22 13:11:28
1
ben🩵 :
I tell you 😳
2026-06-13 13:05:18
5
To see more videos from user @online_chizzy_backup_acc, please go to the Tikwm
homepage.