@lungufather: #creatorsearchinsights #5naira #chidimma #fyppppppppppppppppp @CHIDIMMA @5Naira

lungufather
lungufather
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 13 June 2026 00:01:07 GMT
135515
13624
357
1125

Music

Download

Comments

djkelblizz
DJ Kelblizz :
Chai sorry bro
2026-06-14 12:26:36
60
bigkay00100
Kay💜 :
😅😅😅 wait dem really date
2026-06-13 10:54:47
429
beauty.diva8
Beauty 🌸🥰🤩🌺🥰 :
Small ex got me ooo😂😂😂😂😂😂
2026-06-13 12:12:32
189
big_wendy12
Wendy🥰❤️ :
Wetin Una Dey chop ooo , involve me oo😂😂😂
2026-06-14 18:00:02
6
prettyshuga30
Pretty Shuga :
I think say na cruise oo! Them date?😩😂😂
2026-06-13 19:02:33
204
pearl_1118
Pearl🎀🦋💙🌺 :
and she go surely come back😂
2026-06-13 09:33:38
439
sheisbeautiful045
🎀 𝓅𝓊𝓇𝒾𝓉𝓎 🎀 ✨💋 :
She say I no notice wtf💔😂
2026-06-13 13:58:29
55
nordicwolfmanbk
WolfMan :
Some relationships are toxic bro😭😭😭
2026-06-13 19:34:01
47
rynah2.core
rynah2.core✨🦋 :
This is supposed to be a sound trend😂
2026-06-14 17:50:55
5
faitiee29
!ꨄ❦Faitieeღ❧𝐆𝐮𝐫𝐥❦ꨄ!❤️ :
This june go long oo 😭😂
2026-06-13 14:03:36
19
lauranobert
-lauretta June15 :
wetin Una dey chop abeg, I wan chop hungry dey catch me
2026-06-13 14:05:18
36
thatgirldimah1
DIMAH😙💗! :
Wetin una Dey chop now 😭😹
2026-06-14 14:53:18
1
kemzee02_
Kemzee02 :
Sturbenesss😁
2026-06-14 17:44:41
0
big_vee0011
big_vee0011 :
🤣🤣🤣🤣🤣🤣is the car for me!
2026-06-14 16:50:52
0
queen16145
asa sugar for life🤫❤️‍🩹👌 :
I no blame una two,shebi I for go date 3naira🥺🥺😒😒😒
2026-06-13 13:01:17
42
inipj
Ini :
Wetin una the chop abeg hunger the catch me
2026-06-14 06:16:12
14
fortress0033
pills 💊 :
Abeg waiting Una dey chop I never chop since morning 😩😩
2026-06-14 17:12:39
5
abyz247
abyz247 :
Watin una de chop ooooo😁😁😁
2026-06-13 14:30:05
13
oma20035
oma🌹🤭💕 :
wetin una the chop abeg
2026-06-13 22:54:15
9
To see more videos from user @lungufather, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About