Una no dey tire to dey upgrade car especially is250 all car sellers to like this car is 250 upgrade … car wey no go get resale value after una don use upgrade spoil the life
2026-07-05 11:51:27
2
. :
It’s painful how it’s not expensive and I never still buy am
2026-06-13 23:35:22
30
💔 :
And e no cost oo 😭
2026-06-15 08:02:52
23
𝙿𝚑𝚊𝚕𝚣𝚔𝚒𝚍༒☪︎ :
Guy I get the money buh mama no gree 😩 😭
2026-06-15 22:43:58
4
D.A.N.I.E.L :
I need the car but Na 7m I get
2026-06-14 22:51:16
5
Ğ€ŘM@N¥2pf🇩🇪 :
my dream car 🚗🙌
2026-06-15 11:59:52
2
🍀𝓞𝔁𝔂 𝓹𝓸𝓹𝓲 🍀 :
Sheybi na 7.5meter ❤️I go soon run am Just give me small time 🎊🔑🚘
2026-06-16 15:11:18
3
Clara💕 :
My ride🥹❤️😌
2026-06-16 20:55:50
5
TOP BOY’ F.Y.N🥷🏾 :
God abeg 🥺
2026-06-14 21:23:54
1
Alabi🎖️ :
Fr fr
2026-06-15 13:14:20
1
Macking 🪽 :
i go get this car before July ending
2026-06-17 11:58:18
1
Big Blue :
still available
2026-06-15 11:39:42
1
SŪÇÇY NÅTĪŌÑ 🚀🦅🚀 :
God this one nor go bad 😭😣
2026-06-17 04:15:00
1
PENMAN 💸 :
I for buy oo but I need dark purple color
2026-06-23 23:14:31
1
Unbothered SP🤍 :
Swap deal?
2026-06-14 13:48:42
2
𑗎𝒟𝒜𝚅𝕀𝔻𑗎 :
Location
2026-06-13 19:03:08
2
Mohammed :
very sharp car
2026-06-13 18:19:00
3
ONLYONE_MAYOR :
Wat year?
2026-06-15 19:10:13
1
To see more videos from user @bestcarsnig1, please go to the Tikwm
homepage.