Oga rest jorh this design for 2005 how many people dey paint room for 2005 wetin do 2pac banner
2026-06-14 10:38:42
32
NASTY🎧🎛️🎚️ :
2005 keh, na blue paint everybody dey paint oo nothing like design
2026-06-14 08:14:24
51
mistress Racheal :
How old are you in 2005
2026-06-14 17:18:37
1
IFEANYICHUKWU :
How old where you in 2005 ? No vex ooo
2026-06-14 05:05:04
12
Unbothered 💔❤️🩹 :
You all took them for granted, now na we dey suffer am.😏
2026-06-14 09:06:56
3
AmosAgeh :
That 2005 u still dey small well well and na news pepper our big brother for area dey use for thier room then this sitting na from 2017 to 2022
2026-06-14 16:39:04
2
KERRY ☂️ :
2005 where you still the primary school guy
2026-06-14 16:07:18
2
H£NRY⭐️ :
Which one be we need to go back to 2005..? Ona wan delete me..?🙄🙄😂😂😂😂
2026-06-14 07:04:26
1
D POUNDS :
Guy nor be 2005 make you quit.
2026-06-14 04:09:06
1
SAINT JASPER :
2005 you say ????? Blue paint , green paint without design bro and the only interior deco then was hip hop banners full of artists and some even decorate room with newspaper
2026-06-14 13:57:33
2
sexysaint🌈🌹 :
Only u oooo
2026-06-14 12:02:18
2
Boy_brahman🥷 :
Guy wish one be 205..you sabi waiting you dey
2026-06-14 08:46:30
1
AJEBOR🤡🪐💫 :
2005 how many years you day now
2026-06-14 08:54:03
2
oghenegareehwehwe :
nah 2005 u dey this boy
2026-06-14 09:21:30
1
S W MEDICINE 💊 AND STORE :
That one now delta girls
2026-06-14 06:39:41
1
SELF MADE OLOWO :
Only u go go back 🥵🤣
2026-06-14 11:05:02
1
✞☬King Nero Empire☬✞ :
Na from this stage I take meet my wife 💕🥹
2026-06-14 18:12:00
0
Deywunmi🥰💐🇳🇬 :
2005😳 weytin be ur age😂😂😂
2026-06-14 06:13:13
1
OPOR :
oga pree 2005, bro nah two year you dey that year where you see room ,even 2005 nobody dey paint guy
2026-06-14 11:08:57
0
THRIFT GYM WEAR PLUG IN BENIN :
I still paint my house like this for 2020
2026-06-13 21:14:53
2
年輕的國王🤴 :
how old are you now 😏
2026-06-13 22:54:30
2
The Hero Martins! 🇳🇬 :
Wdym 2005? Una go just Dey talk
2026-06-14 06:41:27
1
THRIFT GYM WEAR PLUG IN BENIN :
2005 too far.
2026-06-13 21:14:41
1
💎Sugar Gugu :
And na unto suffer too much for house make girls behave like that
2026-06-14 07:39:23
1
To see more videos from user @djtony01, please go to the Tikwm
homepage.