@mhizgold325: Nah here I for don know say nah my gold him come for make una help me beg ham make him return my gold o nah the only achievement wey I get be this oo 😭😭💔💔🙏🙏 @MhizGold backup 🧸❤️ #mhizgold325 #mhizgold

Mhiz Gold ❤️💫💐
Mhiz Gold ❤️💫💐
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 13 June 2026 18:32:28 GMT
425704
46836
1202
3050

Music

Download

Comments

laidbymide
Miemie ❤️😩😍 :
Sorry to say na your man be this 😂🤣🤣🤣 this boy no fit toast me make I gree for him 😂
2026-06-13 18:51:57
4410
officialfavorite68
Favour💞 :
Wait na the man be this
2026-06-14 15:51:26
1
hife007
IFEDOLAPO :
na this one be the azeez ozain abeg ahh oluwa
2026-06-13 21:10:00
12
mhideycollection0
MHIDEY BABY❤️ :
Your man be like c&s pastor 😂😂
2026-06-13 23:50:08
935
mammiebidex122
Bidex ❤️🍒🌺 :
You no hide his face again ?😂
2026-06-13 18:47:13
2119
__teddy45
Teddy🐻💖🦋 :
Na your man be this?? 😳 Gee over😹
2026-06-13 20:55:44
721
amenze777
꧁_Amenze_꧂♡ :
U use this kind scary boy do bf 😂😭
2026-06-13 19:10:44
1066
missintrovert51
Pero sola❤️😌 :
Ondon Omoh this boy Dey hungry pass me self
2026-06-14 06:46:40
89
mrdeymoo1
Ademola :
This guy really ruin your name from Mhiz Gold to Mhiz ,Now the Gold is no where to be found..
2026-06-14 12:23:11
23
prettyginah1
Regina🍏 :
The it ? Una dey date person oo 😂 ki re ?
2026-06-13 20:04:48
131
varietiespluginakure
varietiespluginakure :
U Dey date Dada as in awuuruu 😅😅
2026-06-14 15:57:54
1
ololademuhammed2
bestieamoke :
if you're not careful, e go still thief the mhiz😂😂😂
2026-06-14 09:23:25
6
flakkybea
FOLAKE 🍑 :
O Dan o fele 😂😂💔
2026-06-13 19:02:16
100
nenestyledit2
ABISOLA 👩‍🦰💚 :
You sef open eyes date all this kind Guy Wey Dey scary sef 😭😭
2026-06-13 23:00:12
7
onlyfavy04
Favour :
I no fit even reply this kind person message request. Wetin be this 😂
2026-06-14 10:23:56
16
To see more videos from user @mhizgold325, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About