I nearly knock my papa cos of burnaboy when he told me he like Davido pass burnaboy 😭😂
2026-06-15 10:26:50
5
CRÒWÑ💚🦍 :
2026-06-14 11:24:47
85
OKEMEME.001🇳🇬 🦍🦍 :
i nearly slap one of my cousin bro wey say him be fc 😂🤣
because he dey compare burna boy and Wizkid na once I vex oooo 😁😅
the worst part be say him senior me ooo😂😂
Burna effect 🦍❤️🖤💯
2026-06-14 05:59:17
95
sweetit😜💕 :
Burna boy 🥰🥰😂 the guy no dey ever do bad for my eyes una go talk tire 😂😂😭
2026-06-14 19:50:36
48
Tresor bags :
I have this feeling say we outsiders are related by blood 😂🥰
2026-06-14 20:41:42
41
𝕄𝕣. 𝔻𝕚𝕒𝕞𝕠𝕟𝕕🥶 :
I Omo as I talk burna the nigga talk burna you see my joy?☺️
2026-06-14 13:57:50
49
Big_md_7g 🦍 :
Outsider!! ❤️🫂🦍
2026-06-14 09:19:47
54
二零二五年十月二十八日 💔 :
Big 7 dey for everybody 🖤
2026-06-14 10:10:48
17
j1🤞🏽 :
Sayyyy Burna
2026-06-14 17:59:34
1
Don Uc :
Only Burna Boy, The King Himself 🦍👑
2026-06-14 09:42:17
15
Amope_okunrin :
Real Outsiders Gather here 🥰🥰🥰🥰
2026-06-14 12:11:57
19
YrT__Nation🦍🪅 :
Outsider forever 🦍😹
2026-06-15 07:43:59
1
Alhaji Agba.👨🏽🦳 :
Outsider
2026-06-15 09:14:19
1
Boychase Levi :
as the guy say burna I just metete🥰
2026-06-14 18:24:14
6
Marshall :
BURNA BOY I GO DEFEND AM TILL I FIGHT PERSON 😂😂😂
2026-06-14 02:42:18
22
Somachi📚🎀 :
Burna boy anytime any day 😏❤️
2026-06-15 05:38:47
7
Morgana♊️🥰 :
As I hear burna na once I wet 🥰 OLOYE BIG7
2026-06-14 18:32:27
9
THE LION KING :
Burna Boy can never be wrong in my eyes. if you agree to this, like my comment.
2026-06-14 22:07:05
13
Innocent :
big 7 for life
2026-06-13 20:48:40
8
HUMBLE SOUL 👻🤍 :
Idolo forever 🦍🤍
2026-06-14 08:19:14
5
To see more videos from user @streetbuzzng, please go to the Tikwm
homepage.