Did you know the meaning of defensive error a line breaking pass to a fast winger is not defensive error there shouldn’t allow that pass our midfield at Arsenal can’t allow that kind like breaking pass
2026-06-14 00:46:05
0
TIMMY💥 :
1-1 vini don score
2026-06-13 22:36:31
26
owoade E D T :
1-1
2026-06-13 22:33:58
8
☘️pħäřmsävi🕊️ :
I swear if to say na Arsenal the ball no go score na only Gabriel dey back no build up
2026-06-14 00:22:51
1
BigZak♈️♋️ :
After that pen wey him miss I know say him go flop
2026-06-13 23:24:48
2
Divalentino005 :
make una tell the commentator make e dey calm down oo😂😂
2026-06-13 23:05:45
2
Bablozy92 :
Baba thank God for Gabriel's experience, another player would foul the player and receive a red card.
2026-06-13 23:03:55
0
Jidexz 💨🌹🧢 :
calm down brazil go win ☺️☺️
2026-06-13 22:55:40
0
ENGR_JAMJAY 👷♂️ :
Azola no go get high blood pressure ooo 😂 🙏
2026-06-13 23:51:20
0
Sylvester muller :
You don see say he no good
2026-06-13 23:37:15
0
olamilekan10 :
1-1
2026-06-13 22:52:49
0
HMD-CLOTHING :
Brazil 🇧🇷 Dey play Highline
2026-06-13 23:25:34
0
Joshsaint :
The guy Dey run
2026-06-13 23:11:18
0
Jamiu Shittu :
azoola mi wassup
2026-06-13 23:08:18
0
Ola milky🥶👽💫💦💨 :
Is not about saliba bro,Gabriel no get speed normal,destroyer em be
2026-06-14 00:20:15
0
Former Sure Boy🥰🥰 :
Ehyah arsenal player don jogor😂
2026-06-13 23:44:41
0
kingboa001 :
This is not defensive error baba na paqueta spoil game for them
2026-06-13 23:44:15
0
BIG_BASH :
For your own eye Gabriel na defender Abi that saliba own self Dey come
2026-06-13 23:39:18
0
MR-KAY🥇🏆 :
Nah person send you to carry Brazil
2026-06-13 23:25:07
0
To see more videos from user @azolazamani, please go to the Tikwm
homepage.