@aduwawaceleb: Bro get money o #fyp

ADUWAWA CELEB 🍀🪝
ADUWAWA CELEB 🍀🪝
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 14 June 2026 10:07:19 GMT
13932
1134
23
107

Music

Download

Comments

dc.cruss5
𝔼𝕞𝕞𝕒𝕟𝕦𝕖𝕝 🐾 :
Even if I make money I no go still marry
2026-06-25 21:32:05
15
cyber_sultan
$ultan👾 :
My own pikin bring bleesings for me
2026-06-28 18:44:15
0
gentlecyberthuglife
Cyber :
finally
2026-06-28 10:41:23
0
wirtherly
Debbie :
I swear no be lie oooo🤣
2026-06-14 13:00:15
1
ritabellaaccessories1
IcevaultX :
I suppose don marry o but na money oo I nor fit broke con marry join o
2026-06-23 20:54:03
0
hereisdremi
Dremi :
I Dey think like you too
2026-06-24 22:27:47
0
leosmart106
leo 🍭smart :
He pain me. I made the mistake.💔
2026-06-23 20:59:55
0
officialblacko33
officialblacko33 :
Na my kind of person be this ooh
2026-06-25 16:41:21
0
callmeraphikizz
Ra🅿️hikizz :
Na una sabi oo I won born na me wen born for old age
2026-06-25 08:31:01
0
theycallmerichpikin
Rich Pikin :
I swear 😂
2026-06-20 16:51:04
0
obedient_12
Obedient 🪖‼️ :
I swear bro
2026-06-14 10:15:27
1
d.n.d440
👻💰💰💰💸🗽 :
broooooo👌
2026-06-14 17:33:17
0
princerichard777
Prince Richard Evans :
You lie
2026-06-14 11:07:29
0
investor.wizzy.01
MR WIZZY ❤️🩵✝️ :
ajeh 🤧
2026-06-24 07:52:03
1
emperor_216
E M P :
Aswear na why I won try marry girl wey get car
2026-06-24 15:50:46
0
richiegucci081
RICHIE GUCCI 🔱 001 :
Omo pikin dey bring blessing tested and confirmed 😂😂😂😂
2026-06-23 22:56:40
0
godstime4711
Godstime :
Thank you my blood 🩸 🥰
2026-06-21 11:46:35
0
softlopez2
lopez🥰❤️ :
Big fact ooo even as girl if I never personal business or money I no da marry
2026-06-14 16:19:07
1
gpnation88
GP Nation☘️ :
Na watin they tell me but God pass them 😂
2026-06-14 11:01:46
0
harmonysugar02
harmony🌸❤️ :
🤣🤣🤣
2026-06-24 18:38:07
0
To see more videos from user @aduwawaceleb, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About