@goodluckishim: Be grateful and keep pushing ❤️‍🩹#pelzxrp

PELZ✨
PELZ✨
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 14 June 2026 12:12:38 GMT
37644
8128
94
1522

Music

Download

Comments

veegan18
veegan :
since morning na 300 i go use collect my power bank i dey find 🫩
2026-06-14 17:52:37
88
big_t948
TBOY📍 :
na like this I take de advise people when I guide 💔😔
2026-06-14 21:17:41
1
opemarley79
MÅŘŁËŶ 🙂‍↔️ :
Nah me con Dey find 3k since Thursday omo 💔
2026-06-14 22:07:33
4
thusdgaf
Mainbabe😌💕 :
I go still complain!🫩
2026-06-14 17:23:45
9
aibuedefejuliet77
AIBUEDEFEJULIET :
You just made my day 🙂
2026-06-14 19:50:41
0
c1to_7
CITO FX™️ :
Omo bro no be lie but na wetin go keep me on for the next 6 months I Dey think like this 😔
2026-06-14 20:36:31
1
gurlmerci1
❤️🌸 :
Thanks❤️
2026-06-14 13:41:59
2
ayo.bami88
S€GUN̈ ✨️👻 :
real 😏
2026-06-14 12:18:10
1
nonchalant_807
Mr Nonchalant🙂‍↔️ :
I no survive am but everywhere good 😣🎉
2026-06-14 17:35:58
1
only1dave98
Only1dave98 :
Grateful man🦦😇
2026-06-14 14:51:53
0
big_andre1
Mommy's Boi✨ :
Nah me con dey find 5k like person wey en ever see money before. Omoh💔
2026-06-14 22:15:13
0
dedeceleb
•༒ De$t!Ny ༒ :
Omo una own good i nor fit Dey sub again once this my sub finish I fit nor come online again 😞😞
2026-06-14 22:16:06
0
lonelymf075
🌸𝐀𝐝𝐞𝐦𝐨𝐲𝐢𝐤𝐞😩😻 :
Please can you help me with 10k or any amount please
2026-06-14 22:16:17
0
big_waz7
BIG_WAZ🐍📿😡❤️🚀 :
Omo this life go far gan ooo 🥲 na everyday una Dey give me reason to thank god 🙏❤️
2026-06-14 21:52:26
0
bigfish0067
Dominion✝️🇩🇪 :
Grateful lord 🤲
2026-06-14 22:27:05
0
goodlife_patrick
GOODLIFE ✞ :
And I dey reason how I wan take top up my sub once this one finish🥲
2026-06-14 22:16:13
0
trustlovesgod01
BiG TeN 🛍️🤬🐐 :
Always grateful to jah 🙏❤️‍🩹
2026-06-14 21:53:27
0
whereis.blessing
. :
Someone people never see $100 this year
2026-06-14 22:03:04
0
jimmy_just_chilling
19 :
You get Benz naw
2026-06-14 20:01:42
0
To see more videos from user @goodluckishim, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About