@_d.e.t.u.t.u: No cap, Ogun NYSC Camp is truly living up to its 5-star reputation. Clean environment, great facilities, and a beautiful experience. ⭐⭐⭐⭐⭐#nysc #batch26B #saed #sagamuogunstatenysccamp🇳🇬
2 2🌸💕
Region: NG
Sunday 14 June 2026 12:55:50 GMT
Music
Download
Comments
Abisola eniola :
omo una plenty o 🤣😅😅.....na only that covered pavilion we occupied during my batch
2026-06-14 17:34:35
231
baddie_surveyor :
This set must be many ooo, for you guys to extend to the other side of the pavilion
2026-06-14 17:03:22
80
Olu Oduyoye🦂 :
My camp
2026-06-15 16:49:26
1
🕯️ :
Una go reach 5,000 nothing una wan tell me
2026-06-15 11:01:31
12
Bushrah❤️💙 :
Una plenty oooh we no dey pass that first pavilion
2026-06-14 21:13:44
19
Halima💖💙🦋🥰 :
Omo I Dey talk say my batch plenty we no even Dey commot that shed place oh 😂😂😂😂
2026-06-15 10:36:36
7
Blessedboy😈 :
Una plenty oo 😂
2026-06-14 19:02:53
4
Aniefash :
Omo una plenty this batch oo, na only the covered side and few extra we be before oo🔥
2026-06-15 11:21:01
2
FYN🥶 :
She say beautiful experience 😭😭🤣
2026-06-14 18:42:22
8
Pinky :
Una choke oo
2026-06-15 10:32:58
1
Corper Blessing || VA :
Una plenty ohhh, B1 25 no even full the pavilion sef
2026-06-15 04:36:41
3
𝓞𝔂𝓲𝓷ᥫ᭡ :
This batch much o😔🤣
2026-06-14 19:56:22
5
Dija🌸💕 :
Great facility and you dey under sun😂😂anyways na rainy season we dey….even under the pavilion sun dey beat us watin no good talkmore directly under it
2026-06-15 08:16:24
4
Jungle.103 :
Where una con dey sleep
2026-06-15 04:59:57
2
Abisola🌟 :
Ah una plenty o
2026-06-15 10:14:45
1
aduragbemidavidop :
Oh you’re serving in my area I play ball there every Saturday
2026-06-15 02:47:03
0
PEARL🌹🌺 :
Omo una plenty for this batch o 😳
2026-06-15 10:11:36
1
ZEENAHxx :
Best ke 😏😏better talk true
2026-06-14 22:50:16
2
Toluwaleyi :
Una Dey suffer oo
2026-06-14 23:24:35
2
Adepex kid up :
Abeg Shey they allow married to stay in camp
2026-06-15 08:47:34
1
thisishxrviee :
which stupid 5 star??😂😂
2026-06-15 00:38:23
2
EverJ_Techfix :
What. They made yall sit at this side 👀
2026-06-14 18:16:28
1
🅰 🆈🅾🅼🅸🅳🅴 :
You guys are many oooo 😳😳😳😳my batch no reach this
2026-06-14 19:33:10
4
Valhairs :
Omo una plenty o…re no reach like this
2026-06-15 07:31:49
1
KILISHI AND LOCALSNACKS IN ABK :
Pls I sell the best Kilishi and local snacks at mammy shagamu camp. Pls patronize me
2026-06-14 20:41:27
2
To see more videos from user @_d.e.t.u.t.u, please go to the Tikwm
homepage.
© 2021-2026 TikWM. All rights reserved.